My mom is begging me to marry and have kids because she says i am getting old. I begged this woman to buy me a toy gun when i was 12 and she did not. We shall see
2026-05-11 17:17:46
1337
U.c Kelvin :
Una no go fit change my mind to marry ooo😂😂😂
2026-05-11 14:19:31
887
Henryprinceford :
This woman fine sha
2026-05-11 09:11:27
646
Life living :
: I hate seeing successful relationships 😒
2026-05-16 06:31:12
116
Drizzle ochayi🇳🇬🇬🇧🇳🇬 :
jokes apart she is beautiful
2026-05-11 21:29:04
69
CHARLES LONG :
Bro u get my character I Dey tell u 😂. Na so me slf Dey praise my woman slf
2026-05-11 20:42:29
131
Khing_sley :
Bro which one be Bluetooth one
2026-05-12 04:11:12
71
Emma :
Omo i must marry 😂😂
2026-05-11 17:51:38
34
delejose :
Enjoy my brother
2026-05-11 17:57:59
12
a_foke19 :
See the way I Dey smile anyhow 😪
2026-05-11 17:21:03
12
Big Vera :
No, why I Dey smile? Nah me dem Dey tell?😂😫😫😫💔😂
2026-06-30 21:37:35
6
Majouh Worldwide 🌎 :
My boss, im learning well 😁
2026-05-11 17:39:52
7
wizdrille01 :
This man 😂😂😂😂 what’s going on
2026-05-11 12:00:54
35
OVERSEAS👑 :
You're a bad boy 😁✌️
2026-05-11 17:21:37
16
utdmiracle19 :
abeg leave us singles to breath na
2026-05-12 21:15:24
5
Kennedy :
i com dey laugh 😅
2026-05-11 17:36:40
6
To see more videos from user @uvienas1, please go to the Tikwm
homepage.