You will see sign and wonders 😂😂😂 between today is my birthday
2026-05-11 10:09:30
313
TIJESUNIMI🌹🎧🩺✝️ :
Me wey go use 2 hours hustle 4 hours sleep😭😭
2026-05-11 13:27:48
124
Zaynabssssss🤍 :
Even when I wake up myself, don’t talk to me!!! 🤣🤣🤣🤣
2026-05-11 14:03:16
113
lydia💕🇳🇬🇱🇷 :
you go put me back to sleep
2026-05-11 19:16:55
68
𝐍𝐞𝐥𝐥𝐲🥀🙂↕️ :
Or turn on the light for no reason😂😭
2026-05-11 12:36:00
30
TemiisWICKED :
Wake me up for a reason sef na still wahala you Dey find😪😂
2026-05-11 09:04:05
47
Angel in disguise 🫦❤️ :
Na that time my inner demon go show it’s self 😂😂
2026-05-11 10:21:10
24
oluwseun temi 🙈💞 :
omoh na to open my curse dictionary oo
that thing is not funny
2026-05-11 21:02:26
12
𝓜𝓪𝓻𝓿𝓮𝓵 🥹❤️🫶 :
Real 😂💔there’s this headache that comes with it 😫
2026-05-11 15:25:55
18
Ugonwenyi🥰 :
Even if you wake me up for a reason na still wahala@
2026-05-11 10:47:24
11
IBRAHEEM ❤️🕊✅ :
I fit no follow you talk for the rest of my life 😂
2026-05-11 21:43:09
10
Omoséwa🤎 :
Shege pro max
2026-05-11 10:48:31
6
fatiima.aaaa :
And see both sign and wonder 😂
2026-05-11 09:18:20
7
♡ 𝔻𝕚𝕧𝕚𝕟𝕖 ♡ :
Na that time u go know say I dey craze 😂😂😂
2026-05-11 09:04:43
7
pinky👄 baby💝❤️💝 :
oh chim
2026-06-16 09:50:20
1
AIKU💎 :
Are dey change am for my mom self, my mom go say i wake up so that u can eat, na once i tell her say who tel u say are dey hungry, omo cry don start oo😂
2026-06-09 21:47:30
2
@BIGPRAIZ_01 :
We fit nor talk again for life ooo 😂😂😂
2026-06-14 06:12:32
2
hairstylist ✨Aniky✨ :
na me be dat oooo😂😂😂😂 WTH
2026-05-14 20:57:18
2
ADUNORA STORE IN MOWE :
Wake me up keh,for sleep 😏wey I use 1hour to reason before it come 😂
2026-05-13 15:25:39
4
Parfait,tapioca&more in Lagos :
I will let you know the reason I put my phone in silent when I want to sleep 😏
2026-05-17 21:06:24
2
To see more videos from user @its_mbg, please go to the Tikwm
homepage.