Me wey be say to reply sef nah problem wey I Dey find how to survive I go come still dey think of wetin fit still add to my problem
2026-05-11 12:30:46
16
Misturah🧕💞🥰🥰🥱 :
Do you attend kwara poly sorry to ask
2026-05-11 17:16:41
10
Jossy🇵🇼🥰 :
me and ghosting na 5&6.......I don't joke with my peace of mind 😂😂
2026-05-13 05:21:00
10
My Ex📌🥰 :
So nobody fit find me one sweet babe
2026-05-12 07:29:50
5
seriki :
“There was one girl I truly liked. I once told her, ‘Na God put your love for my heart, and Insha Allah na Him go remove am if e no meant to be.’ Alhamdulillah today, I no even use one minute think about her again
2026-05-12 00:23:00
5
KOGBAGIDI💥💥 :
ASAP
2026-05-11 10:16:54
18
Only1wilfredBLOG :
You’re saying the truth I don’t even have time for attention na money way 😩
2026-05-11 12:11:39
7
haykay4real :
stop casting the update now😂😳
2026-05-12 16:24:22
5
OLAWAN CARDER :
Me wa no get time
2026-06-03 09:02:16
0
🩶ĽĂ ~ 🅰️♏️👁️🗨️ Ř :
Make you post this video on TikTok please 😳🥺
2026-06-03 04:33:32
0
Timi ebony :
I no even get time Sara o 😂
2026-06-01 07:42:24
2
Owei Oo :
💯 best video ever.
2026-05-12 07:40:54
2
Olamilekan Wize khalifa 😎 :
Mske no body stress me
2026-05-29 10:08:17
1
Vincent :
many fishes in the ocean
2026-05-12 04:01:40
3
To see more videos from user @olamiwe, please go to the Tikwm
homepage.