Nothing wey una wan tell me, this bros don add juju to this bass guitar
2026-05-13 22:18:10
93
Chuchu :
You this guy be warned 😂 na lead guitar I wan learn ooo but anytime Wey I come across ur video bro I go begin dey get double mind which one I go learn 😂😂😂 I go con dey feel like lead no matter like e no sweet 😂😂
2026-05-13 23:01:52
24
Alero D💜 :
If you didn’t use headphones to watch this video, watch it again with headphones 💃🏾💃🏾💃🏾
2026-05-13 17:35:46
23
Amazing_Queen :
Akwa Ibom people gather here. Proudly Akwa Ibom girl💯📌💃
2026-05-17 14:48:21
24
IBK_2233 :
if i no marry musician ehn God self go vex for me😣🤲😖
2026-05-13 22:11:22
21
LinusAvreson :
Dis guy whhyyyyyy 🔥🔥🔥
2026-05-13 21:26:19
25
Precious Igbinuwa Abella :
You’re the Fuego 🥰🥰
2026-05-13 23:08:24
16
deeatelier9 :
Your videos dey follow me so I don follow you 😁
2026-05-14 08:00:37
17
🥷⚽️ :
FUEGOOOOO❤️🎸🔥🔥❤️🔥🎸
2026-05-13 17:48:28
12
geebankz020896 :
God bless you mentor for this sound 🙏
2026-05-13 16:50:24
8
B Mike :
Your sense of humor in music is so good 😊
2026-05-13 22:16:27
7
❌ÂSK ØF ÇLÎÑTÖÑ❌🚀🇺🇲🇨🇦 :
I want to confess
2026-05-14 21:18:45
19
OJ-Xpress :
Make I dea go YouTube straight ✨
2026-05-13 16:39:17
9
BLE$$ED✨⭐💫 :
obob😭😭😭😭🔥🔥🔥
2026-06-10 13:57:08
2
To see more videos from user @tribefuego, please go to the Tikwm
homepage.