Cooking, Yes because I no fit starve but Clothes 😩😩😩, Haba brother naaaaa. I never even wash my clothes finish na come your own. Me when da save money to buy washing machine, I tell you say I no get sense eeeh. Oga na you wear clothes na me go wash am. Audacity sha
2026-07-31 13:12:31
0
pness17 :
Wash man clothes or like my comment
2026-05-14 14:53:55
39958
Muna sweet :
Me after washing my clothes
2026-05-14 01:31:05
15883
Sonia🥰 :
I never wash my clothes clean finish na man clothes?? 😤😂😂
2026-05-13 16:02:34
40526
STITCHES BY ISOKEN✂️ :
I be your mummy?
2026-05-13 16:16:50
19823
Everything_by_Abike📍EKITI NG :
Nah my man Dey wash my cloth self 😂
2026-05-14 06:22:47
6966
🎀 VORYA CJ 💖🩷 :
me looking at my own dirty clothes thinking of how to wash it, since last week 😔
2026-05-13 19:12:36
7397
No🥰vem🌹ber🎉 17🌟 :
Na me and u follow wear the cloth??
2026-05-13 16:56:01
1271
im_gbemisola :
The audacity 🙄
2026-05-13 19:57:23
2770
Sarahgold 👑✨🌸❤️🩹 :
Me after washing my own clothes 😭😂
2026-06-16 11:28:24
42
MARYANN 💙💞🔥 :
follow for a follow back
2026-05-13 19:28:47
12
Zainab ✨💕🧕 :
My own cloth sef I never wash am 😩
2026-06-18 04:14:01
9
Wealth001🇰🇷🇷🇺🇵🇭 :
Stay single bro , we aren’t gaining anything in relationship then debit
2026-05-14 06:44:18
7
Lambo🥰🥵 :
Na me dirty the cloth?
2026-06-19 07:33:14
8
Nancy🥰Sweet🍭 :
I never watch my clothes finish na Adam own nna ehh😂
2026-06-19 18:08:06
0
Chizzy😌💕 :
Me looking at my dirty clothes at home 😂😂😭
2026-06-10 20:16:12
8
Mercy💕 :
Even my own cloth,I go first sit down think how I go take wash am
2026-05-13 16:36:31
542
🌸stacy💋🌸 :
follow for follow
2026-05-13 19:11:01
9
Mara unfiltered :
Very silly 😏
2026-05-29 22:15:55
7
Becca🫧🩵 :
Even my papa still Dey watch en cloth😭
2026-05-14 14:40:33
1495
To see more videos from user @onlyrooth, please go to the Tikwm
homepage.