@itzz_l3x: Omo 😪

𝐴𝐿𝐸𝑋 𝐵𝐴𝐵𝑌.⭐️
𝐴𝐿𝐸𝑋 𝐵𝐴𝐵𝑌.⭐️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 13 May 2026 16:35:39 GMT
431928
78857
505
50097

Music

Download

Comments

humble_sinner32
JU§T ∆ ẞØ¥💀🖤 :
I think say na only me ooo I boring die 😪
2026-05-14 11:03:04
818
successfulbro76
Successful bro :
I Dey use nonchalant cover up
2026-05-14 18:36:07
318
bee___jay009
Bee jay :
Cuz I will be like where I want start lol 😂
2026-06-17 12:46:09
0
gentuu.m.oil
Gentuu 🤡😎 :
Omo we many for this side and the funniest thing we handsome 😌
2026-05-14 16:09:20
352
papilo561
🪯P@PILO🦇🥀🥷🏻 :
Nah mouth I get 😁just hi I no fit say 😅🥺
2026-05-13 16:49:44
251
amirigrams
卂爪丨尺丨🪽 :
I no dey shy, but I no know wetin we go dey talk!
2026-05-15 09:45:19
68
lamiwillz
𝐖𝐢𝐥𝐥𝐢𝐚𝐦𝐬💫🖤 :
E no Dey even move me again childhood my parents monitor me like girl pikin 🥲💔
2026-05-14 08:46:16
46
ola_chase10
🥷🪖🧃 :
I think say na only me ooo
2026-05-14 08:59:33
32
lizzyba07
🦋Abena🥹lee💋🥰💕 :
Am shy type too can I get a hug 😭
2026-05-13 22:40:57
10
.syk.dollar1234
🎖️Syk Dollar🎖️ :
Na only online am good for 😪😟
2026-05-15 14:05:17
8
harrisonnill
harrisonknowsball ❤️ :
well you look shy though 😭💖
2026-05-13 17:00:53
26
wacko_thug
Mr.Wacko🤵🫥 :
nonchalant for face after what's good i don go
2026-05-14 14:16:04
11
pretty.nora027
pretty Nora :
hi 😊😊🥰🥰🥰
2026-05-13 16:38:31
6
itcanonlybepeter
BINO👻🚀 :
See where I suppose dey stay because i no fit even explain myself again
2026-05-15 21:23:35
5
godwinreal4
Evan’s Kate :
Buh i be Merlin for WhatsApp 😏
2026-05-15 20:14:53
2
reelsandmovies
bestmovies :
Na hi hi hi I de tell my talking stage😂
2026-05-14 15:34:15
5
tesleem_dgaf31
👻ŅONCHALANT ȚYRÆNT🥷🏽 :
I be think say nah only me oo 😂
2026-05-14 10:01:21
8
shakor_24
Ś H Ã K Õ R ♠️🪐⚡️ :
I go just turn stammerer my heart go dey beat like say e wan fall out, all my body go con weak 😩😩😩
2026-05-15 14:28:00
6
olayemi.love0
Eliza ❤️❤️Beth :
Follow for follow please 🥰🥰❤️❤️❤️
2026-05-15 22:27:18
1
rikkyboycruize
woomi@7 :
Follow for follow
2026-05-15 16:01:29
1
To see more videos from user @itzz_l3x, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About