Ok I need 8 million to move my store to a more busy location
2026-06-13 02:52:40
1377
Favvy 💫💕 :
Sorry my love I need 5 million to restock my goods
2026-05-14 08:29:19
9784
ChulaMayana :
Thank God say I get car, I need to fuel my tank boy!
2026-06-14 20:29:02
1
mama💥 :
yes I agree with my full chest I too dey beg and I won't stop
2026-06-13 15:39:35
291
della :
As a girl I completely agree with you 👌👌
2026-05-14 12:38:54
8217
Dereal melody🥱 :
Nah why i still dy single I dy beg all the time yes I be begger
2026-06-13 08:48:51
165
moon_light🌕 :
I've eaten.. but I nor belleful🥲
2026-06-13 22:05:35
75
Most High Chef👩🏾🍳 :
See as grown up men and women dey exchange words for comments ontop scenario wey person create for e head🤣omo i no sure say na this same country all of us dey oo cos how do y’all have the mental capacity to argue about irrelevant things in the midst of all the chaos in our country?? Oh chim
2026-06-13 21:38:22
3
mss.princessann❤️ :
“Baby my money has finished 🥲” Me every single time 🤣 or baby my data just finished, I don’t even need to ask. Mtchew make una Sha follow who love you.
2026-06-14 08:44:42
12
Mimi🦋 :
Lol y’all are just so funny if girl bill una plenty money una go call am gold digger shey she dey ask for money wey she never see before for her life but yet another girl now is asking you for sth as little as food and data subscription u open mouth dey talk say u don lower your standards oya send her 2m na.. Mtcheew
2026-06-13 20:25:31
6
Melissa 💕🦋🌹 :
Me in my bby dm every single day 😂💕
2026-05-16 16:24:21
442
sunset💞 :
Merlin
2026-05-14 18:04:01
1
Diwah🌸🎀 :
As a girl I agree on this one💯
2026-06-14 18:45:49
4
Enne💝 :
rant finish then go back to your girl, sub her, buy her food and even buy her a car...since you guys like to pretend and ragebait alot
2026-06-13 19:39:27
6
Fiex2k :
stop dating kids
2026-06-14 14:18:48
1
Glo Ria :
I see who repost I burst laugh 😂
2026-06-12 13:02:29
22
Isabella 🌺🌺 :
unfortunately you will always hear me say I haven't eaten not because I don't have money to eat but because eating is like a task to me so I eat mostly at night or evening.i no beg you money
2026-05-16 19:35:13
6
The sassy girl💕🥹 :
But if u bill u for wig na u go ask am wether she don bill her papa that kind money nothing Dey ever satisfy men
2026-05-27 20:36:16
6
꧁BIG CHERRY ꧂ :
Omo my man is my everything oo am hungry na my babe I need sub na my babe I need money for hair na still my babe 🥰😂
2026-05-15 22:54:09
27
Ashake_bby😻🩷 :
Nawa for una ooo😂😂😂 me I dey ask my bae everything!
2026-06-13 00:31:21
54
To see more videos from user @vanzyboy_w, please go to the Tikwm
homepage.