I love her and I always love the girl on wine hair too she did well too 👏 kudos to our Ijaw girls that knows how to dance , my aunty was a dancer too with late jing robert ebizimor .
2026-05-18 06:38:01
0
Sabi_Flavors :
We can all agree leg work started from here 😂
2026-05-15 12:45:21
81
Princess Diamond 💎 :
U won challenge 😁
2026-05-15 20:25:20
37
obulu tamas :
i don challenge ooo
2026-05-15 13:17:57
15
Ruth bliss💐✨💕 :
Aunty turn naaa😩😂
2026-05-18 15:18:58
11
SWEETNESS LIFESTYLE 💋 :
This video make me I no fit sleep I don watch am like 15 times 😂😂😂😂😂
2026-05-15 00:34:17
97
TJ🥀🫧 :
Naso i dey dance for my head😂🥰
2026-05-15 01:45:06
25
Tattoo/lash🔌 in Asaba&agbor :
This una leg dance Dey vex me
2026-05-18 11:26:52
5
CallmiAmiee :
This dance nah masquerade dance for my village sha 😂😂😂
2026-05-15 10:30:32
175
To see more videos from user @goodnessofgod48, please go to the Tikwm
homepage.