@active_talker0: #fypシ #laugh #funny #viral #trending

Active talker comedy
Active talker comedy
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 14 May 2026 20:30:01 GMT
238669
32685
309
741

Music

Download

Comments

ayomide___017
Opeyemi🖤 :
This is some people’s reality 😂
2026-05-27 03:08:21
651
blordgroup12
Blord_Official 🔷 :
I don die 😂😂😂
2026-05-28 23:08:05
247
ultimate.boy35
Ultimate Boy :
This guy Content Just Dey sweet me anyhow 😂😂
2026-05-15 10:08:37
432
son_of_grace211
Silent 🖤 :
I be your family member 😂🫴
2026-05-25 18:38:14
83
boideadliest
Boi_Deadliest :
Una go think say na content. I know some guys wey dey pass through this same thing ajeh
2026-05-28 08:55:55
37
soft.heart894
Esan blood ✅💯 :
the guy with red cup dey enter my eyes 😂😂😂😂
2026-05-16 08:29:31
46
chillguystreams
Chill Guy 💈🤍 :
Make person turn am to sticker
2026-05-29 16:09:31
18
laura74604
Laura 🌹❤️ :
Omo No peace at all😂
2026-05-17 11:31:34
39
mannyeze
manny$$ :
Na the way em de raise voice😂
2026-05-26 12:55:25
39
big.baronbackuppage
Crown Oaikhena 👑 :
Na this one make me no join anything
2026-05-27 08:16:41
17
praise_btc_
Praise Funds :
Na me be that Azaman 😂
2026-05-15 06:10:05
49
_justmarv20
_justmarv :
Never find anything o😂😂
2026-05-27 05:45:44
11
lollywizzy228
Lollywizzy💸 :
I go swear 😁for una Waylon’s content just dey pop up for my fyp
2026-06-14 06:46:38
0
edwardmusatambako
Eddie of Chelsea :
why una too dey worry this guy
2026-05-26 10:34:29
8
chinks69
Peacehategirls☮️🧃 :
I be your family member!!!😭😂😂
2026-05-27 08:59:44
7
user4081653003144
Global boy :
very funny 🤣🤣🤣🤣
2026-05-25 23:48:35
6
jeff_nightynine
ALIEN 👽🔹 :
Una Dey underrate this guy
2026-05-24 12:56:59
15
starprince431
Star ⭐️ Prince 👑 :
U go think say bs play oo
2026-05-15 11:20:35
15
iam_trench_kid
𝒯ℛℰ𝒩𝒞ℋ𝒦ℐ𝒟💚 :
Na reality be this oo I swear 😔na student Dey face am pass
2026-05-27 09:44:47
8
selfmade88888
SelfMade :
This content they sweet me anyhow 😂
2026-05-26 13:04:53
7
maurice1555a
Maurice155 :
I just the laugh 😆 any how
2026-05-25 08:28:54
5
To see more videos from user @active_talker0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About