@mckpolokpolo1: #fyp #weddingtiktok #wedding #bride #trendingvideo find her for me 😩

Mckpolokpolo (wedding machine)
Mckpolokpolo (wedding machine)
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 14 May 2026 20:36:36 GMT
1117749
174120
664
9715

Music

Download

Comments

hey_peace03
hey_peace03 :
You guys ,that’s me😁🤭
2026-05-15 07:23:11
5232
tamarababy59
ŞØMÃ💘💫 :
hope jarvis go turn up for una on una own wedding??
2026-08-01 22:20:54
21
tomimercy451
Messiyoo ✅ :
No bi small thing ooo energy full body
2026-08-02 00:20:15
0
flashlight47
Flashlight beauty 💮🏵️🌻🌸 :
I’m telling you
2026-08-02 00:53:59
0
lastborn2785746035981
Lastborn of tiktok back accoun :
wahala for who no get data
2026-08-01 21:39:50
0
ekibaby001
ekibaby001 ❣️❣️ :
make somebody invite for asebi I beg ❣️💯
2026-08-01 22:04:45
1
t.shine.medical.a
💦T.shine💦 :
Una Dey ask question ooo
2026-08-01 22:29:13
0
abi_gail0150
Abigail Her Father’s Joy❤️ :
Make person invite me for asoebi na I sabi vibe like this😩
2026-05-15 14:28:47
1116
osas176
osas176 :
My wedding is ending of this month and sincerely I need ladies with this kinda vibes 😂
2026-05-15 23:56:26
75
abikearabmoney
Papaya_ex(Bigpaps for a reason :
I love!!!! Energy ♥️♥️♥️
2026-06-29 00:11:38
17
graciousgracie.001
🩷Gracious Gracie🩷🇳🇬 🇧🇯 :
I feel attacked 😂😅cause i don’t know how to dance
2026-05-15 17:36:30
65
pretty_zee99
Zee🌸 :
My friends get vibes I no Dey worry at all😌☺️
2026-05-15 10:02:50
35
deeyhat
Fola_shadey_atelier :
I can’t do shit 😂😂
2026-05-16 07:16:52
13
tommywears5
✂️The Tommywears brand 🪡🧚🏻 :
The confidence that comes with wearing a beautiful outfit 🥰
2026-06-17 11:13:44
5
christypearl2
Baby girl :
Thank God say me nd my friends nor dey carry last ooo😹 party never start we go don trowa steps wey nor good tire🥹
2026-05-15 16:10:13
16
emilyosas0
Emily Osas :
Be like I go marry make me and my friends dance 😂
2026-05-15 16:18:20
12
imthatgirl370
LEO ♌️💦🌊 :
I’m fulll of vibessssssss 😩😩😩I just Dey wait my sister dat 😩😩😩everybody go feel am the one I Dey dance for people on srf small
2026-05-16 19:39:51
8
princess_dabby28
Dabby 🌹💞 :
me on my girls day soon 😁😁😂 we go thereeeee
2026-05-15 15:37:25
5
odichinma01
DIVINE 🎀 :
Hope say this one follow for the vibes cause na like this I de dance o 😂😂
2026-05-15 19:47:30
6
To see more videos from user @mckpolokpolo1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About