chatGPT 😂😂. But sometimes he dey mumu oo. E go say I can't pressure someone to send money. 😂😂
2026-05-17 15:56:46
1340
☘️🍁OSHANDO BTC 🍁🍀 :
I don use ChatGPT make millions but if them no tell person him no go know
2026-05-17 08:00:22
390
✬ ༒ ✬ :
Chat gpt wey I Dey use make almost 7m everyday.
2026-05-17 16:05:38
86
💱 PASCAL 💱 :
make it more emotional and short 😂
2026-05-17 17:21:29
79
Mr&Mrs BeeJhay🥹💕 :
I Dey use am arrange format lol 😂
2026-05-18 08:22:41
34
🧃🚀 :
Omor he sharp ohh because I no believe sai go use am change my android to 14pro
2026-05-17 11:06:32
31
⚡ᴍʀ々ᴋᴇʟᴠɪɴ⚡ :
the money wey chatGPT give me self I no fit count am
2026-05-17 10:17:46
59
Mar-vex 👹💀☠️ :
I swear to god chat gtp nah the best 🫶🫶 if you love chat gtp…… press the like bro
2026-05-18 15:17:56
15
bestmovies :
Na chat de write me all scopes “ say it in a professional but human like way”😂😭
2026-05-17 13:23:07
25
Loyal_predator🦁🛡️🖤 :
no be this same ChatGPT 😳😳 abeg how naw 😭😖😖
2026-05-17 11:02:03
10
IFEANYICHUKWU :
Only few can know…. How dangerously intelligent that Ai is !! Sometimes I Dey wonder if nah god.. just sabi you am you go see benefit.. infact make am your best friend ..
2026-05-18 08:21:11
12
TOSKID 🪖🎖️ :
Nah Timberland dem dy use am wear oo e tire me o
2026-05-17 11:25:19
6
DesTiny :
thank God for chatgpt
2026-05-17 11:58:01
6
ŠÔĻîÐ :
ThankGod for chartGPT millions on millions
2026-05-17 08:37:04
10
⃟ :
Make it more calming and and assuring also in a way that she’ll feel comfortable 😌
2026-05-17 14:52:20
6
SOFT THUG💔☯️ :
Dem no dey tell person😳
2026-05-16 19:50:24
10
不能放棄 🃏♑️ :
Chat JIPITI to the world 🥹🚀
2026-05-17 08:18:05
9
To see more videos from user @big_horlap, please go to the Tikwm
homepage.