@heisabefe01: Make money less talk💰

Abefe✨
Abefe✨
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 15 May 2026 14:11:08 GMT
615190
120447
1006
4074

Music

Download

Comments

tinize7
✦ 𝕋𝕀ℕ𝕀ℤ𝔼 ✦ :
if u never go hospital since this year drop a like 🥹
2026-05-15 14:22:42
4266
victor_00860
VICTOR…♌️ :
bro drop them on Spotify 😞
2026-06-05 10:41:48
0
beamer.stepper
𝔹 𝔼 𝔸 𝕄 𝔼 ℝ :
Dem don Dey play ur music for MTN oo abefe🥰🔥
2026-05-16 09:31:50
867
zyco084
Zyco :
if this guy close eye sing, just forget
2026-05-15 18:23:38
2503
lizzie.joy0
BUSOLA💕 :
He don close that eye again 😩💕
2026-05-15 22:03:56
668
rayarndl
Rrαyαn†💙✨ :
Oga rest with the freestyles na we know say u Sabi Just give us proper music
2026-05-15 14:52:03
1108
fineboymichemachala
MicheMachala🫶🏼❤️ :
20 likes for 20likes who is in ??
2026-05-16 14:44:02
244
harin_ola_
Arinola 🧜🏽‍♀️ :
ATP lyrics dey appear to you for dream 😩😂
2026-05-15 18:22:39
435
ovopureheart
ThisMan😤 :
AMIN ASE🔥
2026-05-16 19:47:14
678
69.firstboy_
First Boy🌟 :
Add Oversabi to your name please, cause you too sabi😭🔥🔥
2026-05-15 14:24:28
211
hush664
hush :
Drop that ,dope asf bobo na only few song you upload I Dey chop everyday Abeg drop more we Dey wait for you fine sound thanks abefe ❤️
2026-06-03 07:00:26
0
weartush
TUSH :
I like your aura oooo🥰🥰🥰
2026-06-03 20:03:02
6
big_dollar0
𝕊𝕥𝕒𝕪 𝕎𝕒𝕔𝕜𝕠 :
This is raw talent 🤭
2026-06-05 08:59:22
0
theboygraphics3
Æburo Gold💜🧃 :
Omoh this guy too sabi oo😳💜
2026-05-31 23:17:56
5
rangeboi2000
father elon💰💰 :
make i make am 1k comment ws
2026-06-03 20:09:06
0
obodokablessed
@og Kaizer 001 Active :
omo bro drop all this songs for audiomark or Spotify na,,, your song too sharp guy
2026-06-04 15:11:34
0
timzy_billionz
Timzy Billionz :
ai,ai,ai,ai,ai
2026-05-28 16:44:09
5
oluwa_gbotemi1k
OLUWA_Gbotemi :
The werey don close eyes again 😂😭🥰🥰🥰🥰🥰
2026-05-29 06:23:55
6
cyprus_aj
BIG_AJ🌴 :
Make money less talk 😑
2026-05-22 08:29:44
5
tommyy_isback
J O E L💐❤️‍🩹 :
My bro disturbing Again 🤯
2026-05-15 14:15:44
201
cavemanlif
😒 :
You don change location o God is the greatest!
2026-05-16 14:54:57
29
mkvibezmusic
𝗠𝗞 𝗩𝗶𝗯𝗲𝘇 ✪ :
abefe I pray you go higher more than this🙏😁
2026-05-16 22:52:28
25
d0n452
D0N :
We don leave music in your power
2026-05-16 06:19:48
67
To see more videos from user @heisabefe01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About