I'll never leave you.....and I'll never marry you.... I'll like us to waste our time until I get married to another woman 😂😂
2026-07-12 14:01:44
2
Pablo Escobar 🇿🇦 :
i swear 🧏
2026-07-13 04:05:26
0
. :
I swr me self nor dey stress my self ooh
2026-07-11 22:16:04
0
SON OF BEULAH :
Abeg make person teach me how to make money abeg i dey suffer…….😭🤦🏾😩😔💔
2026-07-13 02:55:12
0
onume :
You sef no cheat so nobody go cheat on you
2026-05-15 23:34:15
239
blessingujunwa01 :
You sure say she won marry you ?
2026-05-16 05:35:18
73
rugiatu Fatima🇸🇱 :
Me sef nor wan marry u😂😂
2026-05-15 23:21:32
62
JOE BLACK🍭🖤🇳🇬 :
So what if you don marry her already?
2026-05-15 23:53:50
20
Pressilin place 🪡🧵 :
First of all i don’t support cheating, because i value my body and I have morals, but you see this ur talk, I just hope it goes both ways because even me nor fit tolerate cheating man
2026-05-16 08:35:26
41
Jafdeen funds☪️🙏👐💰💯 :
😂😅
Na to just the craywayyyyy the go 🤣
2026-05-15 22:10:16
69
cruise fellow :
This video no really concern me, I dey busy dey write breakup letter to someone. How una dey spell “fallstraight “?
Asin “you fallstraight my life 😭
2026-05-16 19:45:51
5
Tochi :
na same thing with me my boss
2026-05-16 00:18:30
7
Master p :
i swear na me be this gangan ☝️☝️❣️
2026-07-02 12:42:22
2
MzVeee :
what is marriage?
2026-05-16 18:27:39
0
Sky Bee :
I be the think say na me alone dey inside oo🤦
2026-05-15 22:07:25
16
mrchizzy6♦️ :
I swear
2026-06-30 19:46:31
1
Undefeated sisi ❤️ :
We no fit be friends sef o🤧
2026-05-15 22:42:13
5
HAZARD🇹🇼🇧🇪 :
So na only me day forgive cheating 😖🤧
2026-05-16 03:07:48
3
Big teddy 💕😘 :
Same as me too😂
2026-05-26 07:26:03
2
𝖊𝖑𝖒𝖆𝖍 🦇 :
Gbam
2026-05-17 02:23:24
2
ᗩᗷ 🔥🌴 :
My biggest rules ever ✌️
2026-05-17 17:32:36
4
wisekid :
gham
2026-05-17 16:02:53
1
To see more videos from user @minister_of_vawulence, please go to the Tikwm
homepage.