@femopee_couture: His smile said it all,See the joy na😂 The stoned jalabia is all you need to be happy mehn😂🔥…Come get yours now! PRICE: 70k (not negotiable) #jalabiya #fyp #foryoupagе #eksu #ekitistateuniversity
FMP
Region: NG
Saturday 16 May 2026 17:27:16 GMT
2102541
179133
2150
16121
Music
Download
Comments
Kinney Taylor Chicago Fire :
Anything with stone is a NO. It will never last when you start washing
2026-05-18 11:47:56
882
Kristain_dawavie :
If e pass 80k, I no Dey buy o. Since you no wan put price.
2026-05-17 06:10:03
2159
AMA_kinz :
Lol 😂… 70k keh! For Wetin them tell me to bring 20k.. una shaaa! 😂😂😂😂
2026-05-17 18:40:37
437
Queeneth🧸 :
Price is 70k Non Negotiable. Una no dey read caption ?!
2026-05-17 09:11:07
766
Hey it's Kelly :
my own nor pass 30k
2026-05-17 08:04:45
20
🅳🅰🅳 🅽 🅼🅾🅼 🅱🅾🆈 :
how much or make I send am to my tailor
2026-05-17 11:36:25
146
Sir pious :
I'm in Dubai how can I get one
2026-08-11 14:06:27
0
ThisMan😤 :
Waybill two come 🥱
2026-05-17 09:51:37
227
DJ TIMMY :
Just put price and location here
2026-05-17 00:12:19
52
chr.stopher_ :
Zombie write price or make I send to my tailor to recreate!??
2026-05-17 07:36:54
38
Professional Men's Tailor :
bring 25k jeje😂
2026-05-18 17:20:04
11
champ10n-TK :
same style
2026-05-18 14:38:30
9
Big Sammy :
If e pass $100 i no do
2026-05-17 08:36:13
17
Star 🌟 Galaxy💜💜 :
Imagine stepping out of Lexus GX 460 with this outfit 🥰
2026-05-17 06:36:14
101
SMITH: :
E fit pass 30k I no buy ohh
2026-05-17 07:57:49
15
15💔 :
Make I wait till December e go Dan enter like 25k
2026-05-17 13:27:23
6
. :
You guys don’t read caption? It’s 70k
2026-05-17 14:42:47
7
Muh’d Sodiq :
Make i dey send dm because say i wan patronize you lol you wan dey give different price base on who is asking abi
2026-05-17 07:18:02
7
N I F E M I❤️🩹🥀 :
Omo price??? make I book one before I resume
2026-05-16 20:18:20
6
Ndi Igbo Ji Eme Onu :
I know where you can get it for 65k
2026-05-17 05:35:27
16
Kanyinsola :
Babe do you love this ?
2026-05-17 17:25:45
6
Bongo :
You no put price? You never ready o
2026-05-17 06:53:40
5
ՏíӀ£ղԵ🤴🏾 :
Cost? Too sharp
2026-05-17 01:17:23
5
M. :
I don save pass 50 nice male wear for my future babe this one make an 51
2026-05-17 07:17:57
9
To see more videos from user @femopee_couture, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.