Me wey I don quit immediately I saw my results. I no fit dey spend money on wetin I no know.
2026-05-19 11:39:41
14
Toriah โ๏ธ๐๐ :
Omoh e reach to ask oo cause very soon I go dey chop my textbooks ๐ฉ๐น
2026-05-19 16:30:54
7
Yuslove ๐โค๏ธ :
We are in school to collect better update ๐
2026-05-17 21:20:45
55
Omotolanidavid โค๏ธ๐ฅน :
Available in all colors
2026-05-18 11:46:26
15
SGC :
God Will bless you for me For This Question
Imagine Me way wan Enter Uni ,Person tell me say Make I keep Atleast 500k Way I never see for my Life ๐คฃ๐คฆ
2026-05-19 06:38:59
11
Toriadimpleโค๏ธ๐บ๐ฆ :
This question really go far sha ๐I don ask myself this question tire ๐
2026-05-18 06:20:41
64
Shallom ๐งโจ :
Me sef the matter still dey muzz me
2026-05-19 08:12:34
6
รรฃrstheplug :
Na once u reach final year u go understand this talk well ๐ฉ๐ญ
2026-05-19 21:15:17
7
๐ ๐ ๐ฝ ๐ถ - ๐บ ๐ด ๐ผ :
Yeah, to learn how to spend money ๐คง๐ฅฒ๐ ๐น
2026-05-19 13:52:53
6
IV Marley๐ซ :
in worry mind oo ๐น๐น
2026-05-19 02:06:13
5
HADIZA๐ :
both the 2 semester na credit and debit I learned๐
2026-05-19 07:08:15
8
Tee_Geeโจ๐ค :
Na school dem send me go, nor be class๐ญ๐ญ
2026-05-18 22:04:13
6
CEO ๐ฉโ๐ผ BEEBAHโS COLLECTION :
Imagine using 20k to check result wey I no sure if Iโll pass or not ๐ซ๐
2026-05-18 21:53:31
7
Mandy๐ธโจ๐ค :
Guy I don tire๐ญ
2026-05-17 17:26:37
15
๐น๐ฐ๐ช๐ฏ๐ด๐ถ๐ต๐ซ๐ช๐ช :
Am in sch to club ๐น
2026-05-17 16:38:16
6
.๐ซฉ๐โโ๏ธโจ :
Spend ๐ญ๐
2026-05-17 17:52:16
8
Abdul~Maleek :
Cause I donโt understand the reason why we are spending money
2026-05-17 21:02:27
10
Do Rah๐ฅน๐ :
cos I don't understand ๐ซ๐
2026-07-07 19:41:34
2
Ms.๐๐ :
We spend to learn
2026-05-20 07:41:56
0
๐ดEmy Fundz๐ด :
Omo school na business oo ๐คฆ๐ป๐คง๐น๐คฃ๐คฃ
2026-06-12 19:06:03
2
WONDER MONEY ๐ :
Follow for follow
2026-05-18 16:28:46
2
To see more videos from user @shalli662, please go to the Tikwm
homepage.