@setalle: You wan stress her first fruit?😂😂#sduozoro#memes#goviral#fyp

Setalle🥹💋
Setalle🥹💋
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 17 May 2026 11:49:39 GMT
143089
31525
162
2314

Music

Download

Comments

emy_thrish
Emy Thrish :
My mama go cook finish, ask me whether make she dish my food😭❤️God bless her everyday.
2026-05-17 18:39:26
901
_usertee_
_hearts4tee🌸_ :
Me wey she still Dey do my laundry
2026-05-17 17:20:07
385
enatty_multipurpose
Enare✝️🌺 :
She dey even cook put for fridge for me 😩🥰
2026-05-18 09:40:40
69
specialgift18
Special Designs🖼️ :
Me wey deh cry before I go cook my own food sef😂
2026-05-18 15:56:10
33
akosua.lights
Akosua🦋Boatemaa❤️ :
Jokes on you😂😂😂 even my papa sef cook for me
2026-05-18 11:18:18
36
bye14419
RIYA MONI🔞🇬🇭 :
My mom literally does everything for me 😫😫 she even serves me food, I can’t live without her 😭😭am 26
2026-05-18 22:07:55
12
powie72
powie72 :
I just taye for this boys😂
2026-05-17 14:24:07
30
imelda_onyinye
Imelda_xo💕 :
Me wey be last born 😔😂
2026-05-17 17:36:02
21
blossy_bae0
blossy_bae0 :
Anytime I dey go house my mama Dey call to ask me wetin I wan chop
2026-05-18 18:57:16
3
pint_erestframevendour
Jessie’s_aesthetics :
Me wey dem dey beg to cook for house😭😭
2026-05-19 20:42:02
4
success.733
Success💚 :
My mom nai make I no sabi cook so🥺i Dey stay alone every day I Dey buy food outside
2026-05-19 11:38:05
6
benita614
BENITA'S STITCHES 🪡🌸❤️ :
if your mum is the best mum ever like my comment 🥰
2026-05-18 14:58:28
3
yaasikapa123
•||•Lil mama🥹💐🧸🫧•||• :
me wey my papa dey cook for me
2026-05-18 10:29:24
6
creative.yonle
𝒴𝑜𝓃𝓁𝑒•𝒿𝑜𝓎🌊🦋🫟 :
Both my mama and my grandma sef😍 e dey sweet them make I chop their food🤝😂
2026-05-18 12:07:42
5
vivian_dev
vivian_dev :
No be say I no wan cook for you but ehhhh my mama don spoil me finish 😂
2026-05-18 06:09:28
14
prettyfavy994
pretty- Favy❤💎🦋🌹 :
omo u go dey there oo😂😂
2026-05-19 15:57:40
3
babe.loveth
25/04/2025/🪦🕊️🕊️ :
My grandma dey cook for me 😂
2026-05-17 18:10:45
12
debbydaniel18
Debby :
My mum will be like I know if I leave you now you won’t eat , what should we cook , after cooking she still dishes it out fire me 🥰 Love you my woman ♥️
2026-05-17 21:12:49
7
rubylove319
ruby love :
Omo, I love my mummy 😩
2026-05-18 15:34:50
4
she_prevailed1
Prevail 🫦 :
My papa still dey cook for me
2026-05-18 17:40:06
3
chris.tabel.43
Chris ta bel :
I don Dey miss my mama since I travel I never chop better food 🥺
2026-05-18 16:01:17
4
christianaonyebui
Christy 001 :
Me wey my mama and my brothers dey cook for
2026-06-04 21:48:22
1
ebere00001
🦋EBBY NWA😌❤️ :
She go even ask me if I don ready to chop 😹
2026-05-18 14:24:42
3
To see more videos from user @setalle, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About