@heartless13101: Na one my pocket dry🚶‍♂️#relateable

Heartless 🪾The Devil
Heartless 🪾The Devil
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 17 May 2026 12:33:22 GMT
284203
53182
559
8488

Music

Download

Comments

v1ct_0r5
𝑪𝑯𝑼𝑲𝑾𝑼𝑬𝑩𝑼𝑲𝑨 :
I lack wetin no good o ,I still come Dey debt omo 😪
2026-05-17 19:32:07
1131
o_block350
OBLOCK🖤 :
Make I give you update
2026-05-17 12:57:26
414
ellaofgoodlife7
Ellachukwu🤎 :
I think God always makes a way for us 🙂‍↔️
2026-05-18 08:53:33
68
oscarchisom19
𝔅𝔦𝔤 𝕍𝔬𝔩𝔱𝔞𝔤𝔢🇳🇬⚡️ :
I don lack pass even the stage way I Dey before I start Dey see money 💔😭
2026-05-17 22:19:29
51
olanrewaju_otf..1
𝐎𝐋𝐀𝐍𝐑𝐄𝐖𝐀𝐉𝐔 :
God please bring back pay day 🤲🏻
2026-05-18 16:25:40
28
big..chase3
¢H∆§£🛍️🤐 :
People wey I Dey give before na me con Dey beg dem now 💔💔
2026-05-18 07:21:40
15
rubyreid0.1
Ru By ✨ :
Nah once receiver tell me say anno calculate myself well
2026-05-18 20:01:17
9
vixgmail.com
🙂‍↔️🌑 :
imagine to the extent of going out only in the night because of debt 🥹
2026-05-18 17:29:32
9
nothing_concern_me
🌴🔥EMMY🔥🌴 :
giver lack pass receiver now oo
2026-05-18 21:39:03
5
odyssey_xcobal
Xcobal♐️ :
Don’t pour from a cup half full, even if e full no try fill other cup, fill a drum first.
2026-05-18 15:23:51
8
og_fxtrader
OG_FX 📊👿🇺🇸 :
I no believe say I for lack o I always show love normally but no be that one bring me down, na just devil took it all.💔
2026-05-18 19:11:56
5
alonebuiltme
🅰🅻🅾🅽🅴 🅱🅾🆃👤 :
Na me con broke pass 💔
2026-05-17 16:41:55
12
jayman73543
jaythug⚠️ :
see where I ended up
2026-05-18 11:44:04
14
ceo.471
⚫️ :
The story don change 💔
2026-05-17 19:49:01
7
rahman.jago287
Rahman Jago🖤❤️‍🩹🪫 :
Till I lack 💔 I lack wetin no good 💔😓 but sha we shall see in the next phase of me being a paid boy again
2026-05-17 13:55:53
24
suretaker231
Big liberty🇺🇸🔥🤬 :
2026-05-19 10:50:21
1
maliking4pf
Maliking James :
Givers the lack ooo 💔😌
2026-05-18 20:21:51
3
jerrybtc53
JERRY :
how come giver de lack for now
2026-05-21 11:40:46
2
To see more videos from user @heartless13101, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About