Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@honey_drop_0: Even the 2 no dey text me sef😂💔#fyp#honey_drop_0#memestiktok
🥷𝓗𝓸𝓷𝓮𝔂🧃𝓭𝓻𝓸𝓹✨
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 17 May 2026 14:14:02 GMT
82387
13453
71
1866
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.46MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.46MB
)
Watermark .mp4 (
1.03MB
)
Music .mp3
Comments
farukenzy the upcoming boy :
i just get that app to dey view status
2026-05-17 20:37:44
91
εβυβε 🥷 :
me wey no dey use WhatsApp again
2026-05-18 11:12:14
16
Garment Guru✂️🧵 :
Only my family members 😂
2026-06-12 21:56:30
0
! :
Ajeh seh…. 😂 And only my mama and my sister 😂🤲🏾
2026-05-17 16:05:04
7
JOHNSON 🥰🥰🥰 :
Omoh I no post for my WhatsApp status for the pass two days now, non of them check on me 😡😡😡he worry mind
2026-05-18 21:22:44
13
SOLOM⭕️N🇳🇬 :
Omo me na 1 ooo 😏
2026-05-18 07:07:27
3
Sally🥰 :
Me self I no really like my WhatsApp contacts like that😂 i just dey save their numbers to dey view status make I no dey bored 😂
2026-05-19 10:14:07
2
💫FOLA💫 :
I no use that app again ooo 😂 we go dey see for here one tiktok
2026-05-22 09:38:01
1
easy :
lol 😩 me non oooo if no be school I for don delete WhatsApp ajeh
2026-05-18 15:19:19
3
༄ ❦BIG MB💖💝💞 :
omor na only 3 ooo out of 657 contact 💔
2026-05-18 13:12:01
1
⚡️MAJESTY⚡️ :
Nobody even love me self😭😂
2026-05-17 18:15:59
3
ola more :
WhatsApp for 2026
2026-05-25 01:05:27
0
❥🌺Lady_P🥷🎀 :
Dem no pass 4😭😂
2026-05-18 14:53:27
1
olanike304 :
And nah my brother 🥺😂
2026-05-19 06:20:56
1
Choice :
Really
2026-05-18 13:07:07
1
Lizzy baby 💗 :
hmmm
2026-05-25 20:22:22
0
★ :
My behavior no good 😂
2026-05-29 13:04:56
0
̶J̶̶u̶̶S̶̶t̶ ̶M̶̶e̶☺︎ :
Abi nah one self
2026-05-29 06:38:16
0
PURITY💕🫧 :
Na only one I get now 😂😔
2026-05-21 17:50:39
0
Abdul🌎wareez👿 :
follow for follow
2026-05-18 12:15:07
0
To see more videos from user @honey_drop_0, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#نص #4u #قصيد #١٤٤٨ #السنه_الجديده
#CapCut
ကျေနပ်လား
#claypot #magnifique #slowecooker #nontoxic #naturalclay
#foryou
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy