na to open pos business near your restaurant food in your dream, make I follow you make money too, maybe by 6 months, I go dey count like 989.87.......billion dollar😂
2026-05-18 19:27:37
266
China vendor in Asaba :
U no Dey ever think something wey Dey possible 😅
2026-05-18 12:52:41
135
Gladys Hayatu :
Me waiting for u in my dream
2026-06-25 09:15:03
0
BIG WSD💎✨ :
this line gets bigger when u like my comment
2026-05-18 16:21:56
50
Seme :
I just de wonder 🤔🤔🤔 how those thoughts go start
2026-05-17 19:53:53
44
DISTINCT K.C :
Oga kene how much is a plate😂
make i carry ATM enter my dream for patronage
2026-05-17 21:06:01
55
Smiley Bros :
my boss happy Sunday
2026-05-17 18:39:05
28
Itz AB Blaqk 💕💕 :
please do a video for me
2026-05-17 19:24:39
6
Abraham Lincoln :
likes for like who is in
2026-05-19 16:31:31
8
Don penco :
oga food wey we dey chop for dream is free, we nodey pay for it
2026-06-17 07:25:44
6
imisioluwa :
hello doctor the man don start again oooo 😩😂😂
2026-05-18 15:29:09
7
alexia_oly :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 start bro
2026-06-24 22:10:11
0
Garza 🇳🇬🇳🇫 :
my brother you go get customers oooo
2026-05-17 20:41:51
6
Boss lady Victoria Official 💕 :
Me waiting for that chilled Fanta from the fridge 🤣🤣
2026-05-18 08:55:04
5
Osman Pasco :
It’s all love here Sierra Leone 🇸🇱
2026-06-19 13:04:49
0
Smiley Bros :
help me sir 🤝
2026-05-17 18:42:30
6
𝕋𝕙𝕖 𝕄𝕠𝕤𝕥 𝕎𝕒𝕟𝕥𝕖𝕕 :
ocean oil source
2026-06-24 13:37:55
1
Ihotu_nova :
Sharrrrrrp
2026-06-24 17:20:21
0
Derah :
my productive boss, no forget to open dream world fanta factory 😁😁
2026-05-18 06:28:18
5
ïtz máryãññ 💕💕 :
i said I love your thoughts you never replied my comments
2026-05-18 13:39:57
8
Goodness🥰🥰💯💖 :
sharp sharp diplomatic idea indeed 🤣🤣🤣
2026-05-17 19:40:23
5
Kosher_Joy :
na the way you dey pronounce the billion dollars wey dey kill me with laugh
2026-05-18 16:24:01
10
Nelka Du Kamer :
😳😳 dream? 😅
2026-05-17 20:34:14
7
Nestor Buide :
brother you are really trying oooo
2026-05-17 18:46:07
6
To see more videos from user @diplomath_1, please go to the Tikwm
homepage.