@the_voltage_king: Raw data 2128 #voltageking #rawdata #disciplined #Relationship #20s

Voltage King
Voltage King
Open In TikTok:
Region: CA
Wednesday 20 May 2026 17:08:22 GMT
272436
34869
1206
973

Music

Download

Comments

timmilheyin07
Î äm ťïmï🌖✨ :
99 advicer no helper full TikTok
2026-05-21 00:09:43
248
the_voltage_king
Voltage King :
This one nor be motivational quote o, na somebody current situation be this
2026-05-20 17:10:53
235
user4085552956009
ife girl :
work, work, work, the one wen we dey do no reach to make person rich? everyday person dey work from morning till night, yet nothing to show, how person wan take make this MONEY ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh😭😭😭😭😭😭, life is so frustrating abeg😭😭
2026-06-07 03:13:36
2
adebayoolowu
king 👑 George :
brother not only trouble, pray for good health too
2026-05-21 20:42:42
108
oroma159
Udoma :
Omo for 3 months now I never enter my house because I never pay rent💔 Everyday I dey cry all my things I no even know how dem dey now. just the clothes way I wear commot for house since just dey wash am dey wear am back. I just dey work hard make God see me
2026-06-05 06:23:31
7
emem.douglas
Emem Douglas :
Chaii bro you try pass my pastor 🙏🙏🙏
2026-05-21 10:00:20
49
user2220914395528
user2220914395528mercy baby :
voltage king👑for a reason 🥰🥰🥰🥰🥰
2026-05-29 13:23:58
1
uservickysgrandoo1
Vicky’s grand :
i reject poverty in my life and my family’s life Amen 🙏
2026-06-06 14:31:30
3
sylver_yrn7
Sylver Ryan🐬 :
listen to voltage king, e get why 🫡
2026-05-21 09:08:46
34
ifybueno
Ifybueno :
my bro your talk dey make me cry. my family members no fit raise 500k for one week
2026-05-21 21:59:37
18
sweetpain6767
sweetpain :
I Don enter problem of 600k... No body to call I only hope on God😩😩
2026-06-05 06:26:35
5
sonilaxidene
Soni laxidene❤️🦅 :
If to say I now off my phone and keep how will I see your advice now ??
2026-05-21 13:33:59
16
maxforex51
Maxwell :
Boss your videos is really helping my life is swear to God 😢
2026-05-22 20:26:24
6
abbeys.2
Abbey :
I don follow you like that bro thank you for this advice ✌️
2026-05-22 13:08:44
8
adiitu4
Adiitu BDs :
life is not by struggle is by grace if nah by struggle, I would have become better person 😰
2026-06-05 21:50:35
0
derick.wen2
FX PRIDE :
nah me him dey talk to oooo
2026-06-05 19:19:12
5
micky_jey
Micky FX :
I shall never be poor 😔,in Jesus name 🙏
2026-06-06 23:37:38
1
mru.s.com1
Mr U.S.COM :
omo I don follow you I no want talk much.
2026-06-06 22:36:38
1
johnsonelijah40
Johnson Elijah :
I dey fellow u now
2026-05-22 19:15:02
6
micheal.scophy36
micheal.scophy36 :
Na me you dey talk about oo😏
2026-05-22 21:55:49
13
babariga_of_lagos
Babariga_of_lagos :
omo no be lie ooh 😲
2026-05-22 21:05:30
5
kingsleykanu155
santos155🇧🇷🇧🇷 :
omo bro na once ah follow u ASAP 😂
2026-05-22 05:45:09
8
silverspoon2424
silverspoon :
I must always learn from you brother.
2026-05-21 22:29:56
8
isblinks
Blinks :
boss you are talking to me 😩❤️‍🩹
2026-05-20 17:34:43
21
muhammedjamiu468
MJ fashion :
u make sense but d thing is that God will never give situation way go pass u no matter what, everything happens for a reason
2026-05-22 19:24:20
10
To see more videos from user @the_voltage_king, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About