since my mama born me I never do birthday or even post my picture🤣🤣
2026-05-22 22:35:49
658
Lillywalterz🦋 :
Some go even repost am sef, like wtf
2026-05-23 07:41:21
290
✝️IBK✝️ :
Nah that “tomorrow for me” dey off me 😂😹😹
2026-05-23 11:20:27
110
Jay As :
the love is massive until you enter trouble.
2026-05-23 16:40:48
133
X-cite dee :
Some people will even screenshot the post that other people post and be saying thank you for the love...
2026-05-23 11:24:52
15
Joel.🖤 :
my birthday I no tell any body but as I post myself reshare just full every na so life just be😂
2026-05-22 20:17:28
78
Mr.Marveldegun :
the love is massive😭😂
2026-05-23 07:10:23
91
princess💞 :
rest Abeg
2026-05-23 12:10:27
6
KADIR :
@KADIR: Bro I dey listen to you frequently but this one dey off! Listen “life na one, live it. Doing all that doesn’t make you less of a person, it’s called LIVING LIFE. I see people saying for 2026? Yes for 2026 and so what! We all deserve to be celebrated everyday, life is not guaranteed to anyone. You all take this life too seriously ! If you said demanding gifts on your birthday I would support you on that not this bro! Allow people live their life. Tomorrow I go agree with you on another thing not this. Bless
2026-05-24 17:20:47
9
DAVID👑 YSL🏅 :
Nothing concerns me ✌Powerbank fully charged
Phone fully charged
Data 5.5GB
₦3,800 dey opay
Light dey
Yesterday rice still remain 🥺
Everywhere good
2026-05-22 19:17:16
55
PRESTIGE STONE,TILES&INTERIORS :
and they will say don't post yet 😂😂😂
2026-05-23 21:27:14
7
Empress :
all of a sudden nobody da post for birthday again, this social media no go kill me abeg 😂
2026-05-23 20:10:42
14
🌸💕BLESCENE 💕🌸 :
See this one sef and na my own I Dey o😂😂.. I put am for archive straight! For over a month now😂
2026-05-23 23:21:18
7
Khadi Best :
Me I no even send birthday again sef
2026-05-23 06:40:38
30
faith quality :
nobody the even remember my birthday because me myself no really send, I go just pray and life goes on
2026-05-23 08:13:47
14
House Of J🤷♂️🏅 :
At last😭❤️
2026-05-23 10:52:54
6
VICTOR ORJI :
Nah dis year I go know people wey love me 😏
2026-05-22 22:28:53
42
ÃMBĒR RÕŞẼ :
Una still de post birthday picture for 2026?
2026-05-23 12:16:05
35
AnTem :
I should be going to studio when ChatGPT is my new and latest girl.
2026-05-22 17:14:26
18
🦋 :
I don't even want people to know it's my birthday 😭
2026-05-24 20:36:35
8
Realone :
Tell them o 😭😂😂😂
2026-05-22 18:27:38
5
DON KAMELYON :
Oga abeg stop na . How u want make we photographers see money na 😂😂
2026-05-23 11:55:51
7
kayodedalley :
I no dey even post myself on my birthday.
2026-05-23 08:26:25
6
To see more videos from user @jj_exclusive1, please go to the Tikwm
homepage.