I be girl oo not a pick me but yh front sit should be for my mom inlaw🥺🥺cause i will also want to sit infront of my son car🥰🥰
2026-05-24 14:58:00
357
KREDO👽 :
me and mumsi go first burst laugh 😂
2026-05-24 17:08:00
247
️ :
Nothing concern my mama and front seat 😂she dy enter where she see space 😂
2026-05-25 14:54:17
232
𝐏𝐫𝐞𝐭𝐭𝐲𝐦𝐚𝐫𝐢𝐚𝐧𝐚.𝐱 :
Thank God my papa Dey carry me for front sit na you sabi
2026-05-24 18:51:06
112
Selfpaid🙂↔️ :
E be like you no wan follow us go out 😹
2026-05-24 11:02:15
130
Becky_🖇️☯️ :
Marry your mama abeg 😁
2026-05-24 22:11:26
43
Ema🌸🫧 :
Can never forget my ex mum … if we’re going somewhere together, if I’m going to the back seat, she will urge me to seat at the front 😭❤️nd she will be comfortable with her seating at the back 😩 God bless her wherever she is 🥰 I know for sure she’s going to be a good mother in law, na the son be the problem 😂
2026-05-26 11:54:07
19
🫶D.F.W.REX☠️ :
I’m I the only one that feels like a madam at the back 😩😩
2026-05-26 15:25:49
5
leeyah💕 :
Okay my king I go sit for mummy lap 😒😭
2026-05-26 09:30:17
18
li💞lyan🥀 :
I no go dey this settings shaa
I go get my own car😌
2026-05-24 21:22:21
20
E):🧃🧸🦋 :
Nothing concern me concern front seat ooo anywhere space dey I go sit down 😹😹😹
2026-05-26 06:18:17
9
Kemi🎀 :
But wetin dey important about this front sit😒abi I’m just weird
2026-05-25 20:55:39
16
𝔼𝕤𝕔𝕠𝕓𝕒𝕣 :
Can’t repost?
2026-05-24 07:45:50
75
Dlite official :
E be like say u nor won follow us go out 😂
2026-05-24 09:57:07
40
🫧Jojo🥹💕 :
Make I just scroll abeg before I talk
2026-05-24 14:05:40
19
fargo_abuja :
my babe get car chief 😂😂
2026-05-24 11:05:07
12
DAVID CHIDERA 😎 :
Be like you go book uber ooh
2026-05-24 11:48:43
7
To see more videos from user @sodt_d, please go to the Tikwm
homepage.