@josh4shorts: Listening 🎧 carefully Eyin Bobo No be only you your babe Dey talk to #mkothecomedian #viralvideos #fyp #tik_tok @MkoTheComedian

Josh4Shorts
Josh4Shorts
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 25 May 2026 18:26:14 GMT
131213
16165
618
2413

Music

Download

Comments

petty_autos
Petty autos :
I can bet it with my 2024 GLE 💯 na only me my babe dey talk to
2026-05-26 14:11:20
198
adunclothings
Adun-Luxury :
Shey man sef de follow one woman talk too make I de loyal to person wey no loyal to me🥺 iro oo
2026-05-26 13:18:40
98
sploaded849
Demilade :
confirm brother
2026-06-12 08:13:51
1
malphick8
MALPHICK :
not my girlfriend ooo😂😂😂😂
2026-05-26 08:48:20
55
elizabethadewale50
Lizzy baby 💗 :
I don't have two boyfriend just one
2026-05-26 09:53:48
109
mami.perry5
Mami Perry :
bro for this one na lie
2026-05-26 10:20:12
22
yofavciciii
yofavciciii :
Elejo iya😂
2026-05-26 17:51:24
41
ms_ebunnnn
ms_ebunnnn :
Omo me na only my baby I Dey talk too o
2026-05-26 11:33:48
17
veeola80
Vivian 🤍 :
Social media is really toxic, i promise you there are people only talking to one person or nobody at all infact
2026-05-26 17:51:33
16
hairbysheedah0
🌸🌸HairBysheedah🌸 :
Rest joo
2026-05-26 14:47:35
8
olan2250
WATER 💦 :
Nah only me my wife Dey talk to, bring up the challenge bro.
2026-05-26 14:21:55
6
cute__kimani
Kimani :
Nah one man me I dey follow talk oo
2026-05-26 11:04:17
6
scopy384
scopy :
Love my comment if mko is right 😂🥰
2026-05-26 13:59:19
15
kutuola_gbemi
Kutuola Gbemi🦋 :
I swr😂😂😂
2026-05-26 06:17:18
6
abefe..247..active
41% 🥹 :
Nah Sunday I know that am a second boyfriend
2026-05-26 18:54:49
10
hunter04695
Asa :
No go talk say your babe dey different oo 😂
2026-05-27 11:08:25
7
iamwealth2
iamwealth2 :
I swear ✌🏻 like it or not ✌🏻
2026-05-26 15:44:11
5
afolashade0romoke0
afolashade0 :
I agree with this😅
2026-05-26 15:13:30
6
charactershater
Folahanmi boy 22 :
ejeeeee jeeee suuu 😂😂😂😂
2026-05-26 09:00:51
6
olayinka091olayink
Olayinka091olayinka :
I swear she go just love one pass one
2026-05-26 13:33:07
5
oluwafunmilayo7660
🎀FUNMILAYO🎀. :
You don lie for that angle oooo
2026-05-26 16:08:06
5
temiloluwa__001
꧁꧂❤️🦋🍫Ťëmïlølůwã🍫🦋❤️꧁꧂ :
Na lie oo no be me 😏
2026-05-26 10:12:13
7
adunni_ade184
Lost_soul😔💔 :
Omo na yu sabi o i de different o maybe na why my babe no trust me na everytime e de repost your video 🤧😓😭
2026-05-26 13:38:08
5
deleano9
𓄂ᬼ𓆃ÐËŁËÃÑØ 𓄂ᬼ𓆃 :
I trust my wife
2026-05-26 06:16:45
13
To see more videos from user @josh4shorts, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About