@the_rage01: see who them dey put me for lobby with when na only two fingers i dey use😹💔 #fyp #gaming #codm

Precious Alexander
Precious Alexander
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 25 May 2026 20:51:15 GMT
491130
50560
1432
8690

Music

Download

Comments

kinzboi
‧₊˚Kingsley 🎧 :
Nothing concern this one with gle 😹
2026-05-26 14:20:45
5194
unknownniga8
Mr Unknown 😑 :
Call of duty ❌ Hand of duty 😂
2026-05-27 12:05:58
1925
bhigtuna
BhigTuna🦈 :
Omo Na lobby we come o no be war front 😂😂
2026-05-26 12:25:17
934
user7026990791
Active 🤡 pluto🔥 :
1. You watched. 2. You smiled. 3. You went to the comments. 4. You saw my comment. 5. Kuku like it nah😁😁
2026-05-27 13:50:16
368
michaeltaker6
🌴Michael🌴 :
I nor believe say na codm you dey play like this oo because na only free fire I don see wey they dey play like this
2026-05-26 08:38:36
19
ndb.is.the.king
NDB 👑 :
If you get this boy as friend how you won take move forward
2026-05-27 12:34:54
146
krizti001
KRIZzALONE❤️‍🩹 :
Guy abeg help me tell am say nah just game oh nothing serious for therr abeg
2026-05-26 10:01:22
150
chris_to_fal
Emerald💎🪖 :
Even the book dey show expression!😂😂
2026-05-27 10:43:52
106
choopex001
🌴Big 7🌴🇹🇷 :
I first think say na him dey play the piano 🎹😂😂
2026-05-28 14:24:08
13
sufficientgrace_1
Sufficient grace :
Him opponent no go know say na octopus him dey follow play 😹
2026-05-31 18:50:09
15
divine_6540
Divine :
this guy go dey hot for that tapswap season o
2026-05-27 21:20:31
8
ope_giant
ǑPĚ ĞǏǍŇŤ🦍😜 :
I repair phone screen oooo😂
2026-05-26 12:08:07
14
davidson_xy
davidson_xy ⭐️ :
All the Ai put together. No go fit win this man
2026-06-11 15:31:46
5
mozy30
Mo to the Zee :
I don leave COD for una
2026-05-28 13:48:53
9
pascalstixx
pascalstixx :
omo after seeing this guy I just realized I'm not even close to being a gamer😂😂😂😂
2026-05-26 19:36:59
14
1stodogwu
1stOdogwu the Mythic Bot :
😂😂😂 funny but not funny 😂😂 we 2 fingers really need to improve
2026-05-26 06:44:02
164
toheebsg
🎭ATOMSMITH 🀄️🚀 :
Crab movement 😂😂
2026-06-10 19:32:33
5
testified3
testified :
Only legend will understand
2026-05-26 17:40:59
232
1odogwuson
1.Odogwuson :
see had like spider werey 😂😂😂
2026-05-25 20:56:45
56
To see more videos from user @the_rage01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About