We no even wicked at all 😂😂💔 . We just dey nonchalant 😂💔
2026-05-27 08:21:29
17200
makua017 :
E reach my turn my niece say she love me and I be her best friend 😩
2026-05-27 17:05:36
2255
Active💯✅ :
aswear we don spoil d family fun 😂
2026-05-27 12:21:53
6656
Churchill Comfort :
Now this is contentttttttttt!!! 😂💀
2026-05-27 16:00:08
2873
Muna's life😁🥇 :
e reach out turn dem don get aza 🤧🤧🤧
2026-07-19 18:33:09
2
s ᴏ ғ ᴛ ᴇ s ᴛ ×͜× :
My nephew dey sneak follow me comot😂
E say e mama dey disturb am😂
2026-07-19 19:37:44
1
Bassey :
E reach our turn my Cousin sey na me be her Papa 😂😂
2026-05-27 15:31:42
7127
Justfave🎀 :
E reach my turn my niece Dey say make I come visit her say she miss me😩
2026-07-19 15:59:22
1
𝕾𝖙𝖆𝖗𝖌𝖆𝖟𝖎𝖓𝖌✨ :
No body get time , we dey find money😂😂😂😂😭😭
2026-05-27 12:42:49
3302
Ifeoma 💕📚 :
Cause wat do mean aunt would give u food
2026-05-27 10:42:12
2060
Engr Tara :
Nonchalant set of uncles and aunties
2026-05-27 12:54:54
811
Mì KháliFah :
My baby prefers her aunty to me😭😹 ( my junior sister)
2026-07-18 23:46:21
2
The_Fashnova_Model :
We’re the first generation of uncles and aunties who aren’t dragging land nor quarreling over family properties cos we’re nonchalant asf and we ain’t got nothing.
2026-05-28 10:19:43
894
👑Estelle💛💋 (♊️) :
Like why are you eating my food 😂😭
2026-05-27 12:52:22
211
FaeFinds :
Me wae go tell my nephew and nieces say make them help me bring food for their mama house😩😩
2026-05-27 10:12:51
827
Favorite ❤️ 🍑 😛 :
E reach our turn to buy biscuits for children ehn, biscuits now cost 500 to 1,500 😭
2026-05-27 12:19:29
513
CLAIRE💕 :
My house help just asked for my permission to attend an all night party and I allowed her 😂. I never had such freedom…
2026-05-27 20:04:46
1068
Golden :
They no rate us 😂
2026-05-27 15:49:54
83
To see more videos from user @wf.kendrex, please go to the Tikwm
homepage.