@call_me_ada5: These was honestly the best stew loaded with veggies that i have ever had . It is me vs these stew every Sunday now #cabbagesauce #FoodTok #Foodie #cookwithme #fyp
With all due respect if una no won dey complete story, no post am at all. Data cost, person no fit dey beg for continuation all the time. Oya no vex, where is the continuation?
2026-05-27 08:21:48
683
nwadollar :
them swear for you not to dey finish storys?
2026-05-26 20:35:58
534
AURABYMILLIE :
If na coco yam roast make you finish the story
2026-05-29 17:06:05
2
sexyrosey06 :
Una get mind oooo
2026-06-07 13:05:47
5
Jenny 💙💙 :
Madam boil water complete this story abeg
2026-05-26 17:31:12
43
💗💖✨️Little_joan🤡❤️🩹💖 :
Pls bring me back even if na with insult abeg oko♥️
2026-06-12 07:55:40
2
King didi :
Bring me back
2026-06-13 12:27:35
0
Zeez fashion life🇳🇬🇩🇪 :
Can I come eat with you
2026-06-13 11:01:45
0
favie :
bring me back o
2026-06-13 11:02:31
0
Ejemz :
This story na nollywood can’t be real😌
2026-05-27 10:57:50
124
Ifeoma 🍒👸 :
Somebody should please like my comment I’m in the market
2026-05-26 16:25:46
116
shezhappiness :
Madam abeg boile water talk the story finish abeg u😁😁
2026-05-26 18:05:00
84
🦋Chizzysaint🕊️ :
See!! Seee!!! I no dey like this kind thing oooo madam Abeg finish this story before I vex for you
2026-05-26 21:30:59
46
Gift motherhood/lifestyle :
Even if na water I beg boil make u fit finish this story
2026-05-26 10:01:03
166
To see more videos from user @call_me_ada5, please go to the Tikwm
homepage.