My own be say I foolishly leave her for someone who doesn't deserve my love 😭😭😭
2026-05-28 00:52:54
781
Ayoade💜💜💜 :
make one person tag my bbe na😂😂😂
2026-05-27 21:21:43
918
PRESHY GLAM💄 :
How will I tag dis goat
2026-05-28 17:24:18
752
Charlses 🌹Daughter :
His talking from experience
2026-05-28 11:52:19
1304
Divine favor 🧸🍒🎀 :
Why people that has good heart always get hot 🥲
2026-05-28 15:48:11
588
Kings Don. :
Same if they lose better man
2026-05-28 05:02:01
155
Johnzaza :
Bro, no good one again
2026-05-27 22:32:28
92
Queenbella🌺🥹 :
let that boi see this video ijn
2026-05-28 12:41:30
87
Atumah Emmanuel :
i love my girlfriend so much
2026-05-30 13:18:56
19
𝓕𝓮𝓪𝓻.𝔀𝓸𝓶𝓪𝓷😔🏃♂️➡️ :
Oga rest
2026-05-29 05:41:32
8
princess T.001 :
God blesss you my brother
2026-05-28 10:17:55
30
𝔾𝕒𝕓𝕓𝕪..🦋❤️ :
Ade need this more than i do
2026-05-30 18:51:54
6
Gloxy Gloryyy :
exactly 🤣
2026-05-28 17:36:23
7
Maggie Vee🍓🍭 :
Follow for follow who’s in
2026-05-28 14:42:07
5
finerona :
It goes both ways o, if you loose better boy your own don finish 😂❤️.. appreciate the edit 🙏
2026-05-29 10:15:50
30
Shawty💀🌚🌹 :
The one wey dey pain me pass na those ones wey dey teach how to dey nonchalant…I have tasted Romeo and Juliet kinda love and I’ll still recommend it…we dey compete who love each other pass…love genuinely…if it didn’t work…love the next person genuinely…maybe na how my mama train me buh nobody fit change how I love…the more I get hurt the more I love and wish the person well and truth be told no one of them forget me…dem dey use me as example to their next partner
2026-05-28 13:42:38
77
love blinks :
Like for like
2026-05-28 15:52:08
7
Faithy🥰🥰 :
abi ooo
2026-05-27 21:09:45
7
whytkwin :
My Bby no Dey listen to all that silly talk shaa
2026-05-29 00:02:10
11
Chizitere :
Guy guy guy no be lie 🙆🙆🙆
2026-05-27 23:02:09
48
(☆♤Zu♡): :
God bless you my brother
2026-05-27 22:07:09
24
To see more videos from user @abig_edit, please go to the Tikwm
homepage.