@dehoodieboy: Cheaters 💔💔

PΛUL ✨
PΛUL ✨
Open In TikTok:
Region: US
Wednesday 27 May 2026 19:32:28 GMT
314301
47262
641
24830

Music

Download

Comments

prettybarbie180
——ఌPąť!ęnce🥀💗ꨄ :
Wo e worry mind gan oo…..them cheat I left them say I left because say money no Dey again 🥺🥺
2026-05-28 10:02:26
610
darkskinnedsteph
𝓛𝓲𝓿𝓲𝓷𝓰𝓪𝓼𝓼𝓽𝓮𝓹𝓱💕 :
Found out today and I have exams tomorrow 😂 I pray I pass 🫩
2026-05-28 17:52:51
273
shinaayo66
Shinaayo66 :
Them cheat on me still Dey act loyal to me 💔
2026-07-07 08:02:12
3
_wordsmith
_wordsmith :
My own say sebi me sef cheat too……. na so my brain restart again
2026-05-27 23:10:04
59
badgirlriri56
Sasako😹💕 :
Dem cheat on me na me still Dey beg 😭😂meh love is crazy 🤦‍♀️😂
2026-05-28 20:00:53
87
verifiedyankifx
🍒 yanki 🍒 :
Werey say I no Dey complain before na 🥺
2026-05-28 16:39:36
66
omobewaji2303
♡𝐄𝐑𝐈𝐈𝐅𝐄💐❤️ :
He said I should give him time to think on who to choose between me and her lol🥲💔
2026-05-29 00:23:43
27
joke.star2
𝐉𝐨𝐤𝐞𝐬𝐭𝐚𝐫💔😁 :
Dem cheat on me, still tell me say I Dey overate for the matter 😂🥹
2026-07-07 07:08:57
0
toxic_prince1
️ :
😂😂😂 e funny but e no funny
2026-05-27 20:05:50
71
donzaafi
Don💰🤑 :
Dem cheat on me nah me still be the bad person😹😂💔
2026-05-29 02:17:40
6
rileyfansteam
Jennifer Albert :
Na today me and my babe breakup
2026-05-27 21:05:32
16
mummydomi2
🥺🌹 :
Just saw who reposted and I smiled 💔🥹
2026-05-30 15:31:18
6
burnaika
MUHEEZ :
Na so me sef see am oo 😅
2026-05-28 07:47:23
5
ayam_mickey_bauller_
🤍 :
Them say I dey over react 😂
2026-05-28 09:37:06
8
lifeof.esosa
Ese❤️ :
No hate but overrate??
2026-05-28 16:21:37
8
nai___mah
Naimah :
Omo he say I no get sense cos I caught him say I suppose Chanel that energy for my work…na once my self esteem reduce 😔
2026-05-28 15:13:15
8
adamabiodun2456
🎮(༺Côøl<+>Prîñcë༻)👑 :
I go come online to clear off my head but for me to see people posting what I'm really going through 💔
2026-06-23 19:42:28
2
To see more videos from user @dehoodieboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About