Omo im 32 going to my 33 and im pregnant with my first child married can come later and if God says my baby daddy will wife me Fine but all I know is that I’m about to be a mother 🥰
2026-05-28 21:53:23
271
shebaby02 :
Once I reach 35 no husband I they born abeg 😂
2026-05-28 16:10:11
185
Nenyenwa :
Which late 😏 Am 34 and I feel like 25 I don decenter my age
2026-05-29 14:15:41
57
Purity🤍🤎😻 :
I’m 24 my daughter will be 7 soon 🥰
2026-05-29 11:41:07
42
Slim Candy💦🍭🍭 :
Am 30yrs now, my first daughter 13yrs while my son 9yrs 💯 me nor Dey reason marriage again sef
2026-05-28 18:49:48
54
Anita- vogue 🌹🌺 :
Two years time I go find person born for
2026-05-29 08:27:38
14
Niken_Thriftwears :
Why I Dey fear to reach 30😪😪
2026-05-28 16:59:27
29
user40121999398273 :
I no wan born and I don't want to get married. I'm 34 and I I'm yet to understand what you mean by being late. you're very silly. what's making y'all think that most people want to get married
2026-05-29 15:32:32
19
ENERGY goddess🥀💎❤️ :
30 na late ?
2026-05-29 16:41:38
38
callmesammykofi :
Real matter no jokes cos children is life.
2026-05-28 20:40:21
24
akwaibomfinest56 :
What if I don’t want any child
2026-05-29 12:19:05
8
Ose, Unique Sosa :
Una too Dey pressure person
2026-05-30 05:34:36
12
Dee_Plana :
I de give belle ooo
2026-05-29 17:07:06
15
bellaehi3 :
I dey tell you 😂😂😂😂
2026-05-28 09:25:26
17
Cece🌹 :
Me I born when I was 20th now my daughter is 12yrs old
2026-05-29 15:26:26
9
Maxwell Esther Chidinma :
30 is late now ?
2026-05-29 19:29:17
7
specialAlex :
Who’s active for belle ?. 😳😳
2026-05-29 07:38:14
8
Lil shawty🦋🥰💞 :
I don born yesterday sha
2026-05-28 20:55:31
6
Chinyere Maryann :
I am turning 31 by August..I have an 8years old son..
e be like say God see say I no go marry...
when I clock 35... I will add another child...make my boy no dey lonely..
2026-05-29 09:48:13
10
Simeon55 :
u don marry
2026-05-28 19:07:24
7
pretty sherry :
I don first at my 23yrs leave marriage for who get am 😂
2026-05-28 16:23:53
6
BGL Makeover✨ :
be like say this advice nah for me oooh😂😂😂
2026-06-11 19:42:40
0
Sandra best j :
my sister
2026-05-29 18:10:01
0
To see more videos from user @qwinberry12, please go to the Tikwm
homepage.