omoh 😔💔😤 where I won see money buy Fargo originals I like the cloth, unah bring update I no even see money do update wey go pay me and mummy still de suffer 😤💔 God when but ALHAMDULILLA 🙏🤲😣😣😭
2026-06-04 03:36:55
2
🕸️BHIG WIZY🧢🦅 :
Make una dey try dey help us wey no get money abeg 😟,
I don faint like three times this morning 😞🥺
2026-05-29 10:10:21
5
Harley🀄️ :
Me and you know say God go eventually answer you 💯🙂↔️🥂
2026-05-28 14:38:48
16
🤠𝕄𝕚𝕔𝕙𝕖𝕒𝕝🤾 :
Omo e later talk him mind ohh 💔
2026-05-28 12:33:22
1
:
I da okay o😹
2026-05-28 19:04:00
6
John Winifred :
the guy the alright na, e still see money buy Fargo top, me when don sell my phone unkor
2026-05-29 18:03:59
1
mr_prnx77 :
E go better
2026-05-29 13:55:40
1
asianlord03 :
una Sabi fear ehhhh 😂😂😂
2026-05-28 15:46:32
6
𝓗𝓪𝓶𝓲𝓭𝓪𝓱🎀 :
M fucking losing it 💔🤧
2026-05-28 21:05:28
1
S╫LITUDE 🪫 :
Omor😪
2026-06-22 10:12:31
0
METRO📌♣️♟️🪡 :
FARGO👌
2026-05-29 13:12:16
1
RASHEED :
I no too balance 😪💔
2026-05-29 20:49:25
0
Mummy Alvin 💙 :
I nor dey okay o😭
2026-05-30 17:06:39
0
14. :
shopwithfargo.com☦️
2026-07-12 23:07:26
1
Itz🧌áũťħeñťĩç🧟 :
Ajeh
2026-05-30 23:47:07
0
🇬🇭 𝙈𝙧 𝙎𝙘𝙤𝙩𝙩 🧢 :
Where are you from bro
2026-05-28 11:58:27
0
To see more videos from user @dizzywest, please go to the Tikwm
homepage.