Nothing concern me o , if you look me, I look you back
2026-05-29 08:30:06
590
Akusinachi :
Na by 5am be the right time to go home na
2026-05-28 21:55:19
1000
OG_vicana :
2 am I dey awake de monitor time 4 am piam. Ofuo
2026-05-28 21:59:13
537
MAYOR_ELUMELU :
Once e pass 5am I go de till 11
2026-05-28 22:28:49
221
officialugo :
I even brush teeth outside
nothing concern me, if you greet me I greet you back
2026-05-30 08:02:19
32
Noni Gabriel :
me wey dey call neighbors say i don dey go😄
2026-05-29 13:49:20
170
chuksdonny2022 :
I can never do such a thing
2026-05-29 12:59:32
43
BlakSoja :
Bring me back when it finally go viral. I have some story to share 😆😂
2026-05-29 14:16:19
48
NWA PHILO :
if you no go by 4 to 5AM you need to wait make sun come out before you go comot
2026-05-29 06:04:51
52
De kings construction :
my brother we leave by 5am sharp move😁😁😁
2026-05-30 08:13:15
13
Afunwa🇳🇬🇺🇸 :
Once i plug my earpod for ear loud my music over. straight to gate 😂😂
2026-05-29 14:58:22
33
Prince Chidiebere :
The other day my babe no quick come back from work na her neighbour give me food
2026-05-31 07:20:38
7
Alex success Auto :
Omo I no fit try am ooo
2026-05-28 21:20:40
70
MIRAO4O :
As I laugh na so my period rush 😂
2026-05-29 07:24:40
34
Statesman Gadgets :
When my babe was sick that year I had to wake up and fench water for her before going and her house was on the house.. my course mate just de see me de fetch water 😢😢
2026-05-29 08:12:46
26
RODDYWIND :
I de even de shirtless collect breeze for outside
2026-05-29 13:59:17
34
Hi Flow :
It depends, my girlfriend lives alone and I also live alone, we spend almost all the time we are not working together, when not in my place we are in hers. We have our separate keys and I have never felt somehow entering or coming out of her place.
2026-05-30 08:43:50
22
To see more videos from user @realmrnova, please go to the Tikwm
homepage.