@supercruz07: It’s not easy #fyp #viral #grassrootsfootball #football #footballers

Supercruz_s
Supercruz_s
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 28 May 2026 17:57:25 GMT
38944
6460
349
390

Music

Download

Comments

wisdom.chibueze
Wis dom ✅ :
Omo I dev go through alot for camp
2026-05-28 20:00:37
12
kaka_of_lagos
KΛKΛ ⚡️ OF ⚡️ LΛGOS :
5 football should drop their acct make I do 2k each I know it’s small but make una help me manage am 🙏🥹
2026-06-06 14:02:59
1
boscoz03
Bosco :
we dey see shege for camp e no easy for we ballers
2026-06-17 22:43:00
0
its_usman761
Usman Prime 🥂🪖🪫 :
See food wey we chop last night for camp
2026-05-29 07:31:15
6
b_afeez01
b_afeez01 :
2k go be like 50k at time if you dey camp only few can relate 😎
2026-05-30 14:14:16
3
unyimadu_
ReactingBaller :
abeg help me o 🙏
2026-05-31 15:24:51
1
baller_040
baller_040 :
I dey camp 🏕️ooo walahi 🤲🥺
2026-05-28 18:34:16
2
gods.own0224
GOD'S OWN :
Omoh o baby, tiringin una video don cast ooo 😂😂
2026-05-30 07:14:32
1
.chinonyerem94
A.chinonyerem ⚽🧤🥇🥇🥇🥇 :
night food boss
2026-05-28 19:55:53
0
uzochukwuvictorda
Uzochukwu Victor Chukwu Dalu :
We dey camp, manage life, manage hunger, still show up train like say everything dey alright. One meal fit carry us the whole day, but we still dey chase our dream with full heart. So if you see any grassroots footballer, especially the ones wey dey camp, show respect… because their strength no be ordinary. ⚽💔
2026-06-02 13:57:32
4
austine_jr15
AUSTINE🎖️⚽ :
night food sir
2026-05-28 19:35:38
0
son_of_grace_1810
Son Of Grace ⚽️🤲🏽💪🏾 :
No be small if we see garri like this we dey always dey happy like say we gold ni 🥲
2026-05-30 11:07:42
0
o.baby.205
O BABY 205 :
night food boss
2026-05-31 17:28:03
0
chukwueze.jnr
Chukwueze jnr :
please help me
2026-05-28 20:50:27
0
adeyemi.baller1
Adeyemi baller. :
who can relate 😂😂.
2026-06-03 22:01:25
1
holyboy2303
holyboy :
i dey camp walli
2026-06-04 18:50:46
1
user968881773399
marvin :
baba i smdey camp
2026-06-04 18:20:30
1
abubakarhalaru18
abubakarhalaru18 :
Hmmm don’t even know wat to say am even speechless cus herrr hmm
2026-06-04 20:28:10
1
sweetdreams687
Adeyemi tunde Yusuf🇳🇬 :
I’m in the camp🙏🏻🙏🏻😭
2026-05-28 18:12:31
1
rasqie_16
Rasqie16 :
i don drink garri so tey i no dae tink straight again 🥲
2026-05-29 11:41:14
1
qhuamhi
kwakye Philip Asante💫🕊⚽️🔥⏱ :
Please help me boss🙏
2026-05-29 15:39:42
1
gk_gaddafi001
Gaddafi :
Abeg Snr Man Help Me With The 2k Abeg 🥺🙏
2026-06-05 20:25:12
1
big.baller0150
Boy pizzle ❤️⚽️💫 :
Omoh e no easy for us wey dey camp dem no too Dey feed us like that we gaz source for ourselves and we no dey work we train twice at times thrice everyday without eating omoh the struggle 💔🥺
2026-06-04 23:21:55
1
victor_ikechukwu11
Victor :
Omo E no easy no us ooo make God just help all the footballers 🙏😩🇺🇸⚽️✈️🥲😩
2026-06-02 15:17:32
1
ariscowahira
Ãņøĩňțęð_Bãłłẽř :
It will go a long way and God will continue to help us all
2026-05-28 19:22:05
1
To see more videos from user @supercruz07, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About