@obi.jude98: #relateable

Obi Jude
Obi Jude
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 28 May 2026 19:44:54 GMT
17278
1613
124
196

Music

Download

Comments

pere_kebi
𝒫𝑒𝓇𝑒𝓂𝑜𝒷𝑜 _𝑒𝓇𝑒🫧🍯 :
Na money never enter hand
2026-05-29 17:38:03
173
backy0002
Backy :
Easy…I Dey on one soap ino wan spoil am yet 😂😂
2026-05-30 14:02:18
59
idontfwthisbitches
LuxeFix Phones📱 👨‍🔧 :
Na tfare I never get😹😹
2026-05-30 08:39:43
10
bigddthagreat
DINYM :
No Dey rush babe you go soon call me bad person
2026-06-08 20:39:37
7
kingofgloryyy
King of Glory!🤴🐐💰 :
Body Dey pepper me check no clear😂
2026-06-08 16:01:21
4
alanu_vibe
Alanu :
My situation rn😭😹 b just hang on first make front clear😂
2026-06-02 15:50:30
4
preciouss6620
ثَمين :
Me🤣
2026-06-01 13:39:24
4
codedlee579
Code🎩⚜️ :
Easy..I Dey on soap
2026-05-31 08:29:22
3
meldy.1
🫀 :
Me wey de plan counter attack 😂😭
2026-05-30 09:37:01
2
fundz_o
CELEBRITY🙂‍↔️FUNDZ 🌴🥷 :
I Dey wait make dem pay my cl fine girl 😅
2026-06-06 15:52:50
0
sunny_ade.com
sunny_ade of good life 🇨🇦 :
Soap way baba give me still Dey easy
2026-06-04 07:00:19
0
shedo013
Shedo🚀 :
No put me for talk oo
2026-06-04 11:19:09
0
ayoola_98
A Y O :
That’s the lifestyle
2026-06-04 11:37:00
0
osama_1_obo
Jesurobo Osamahemwen :
She later come 😹😹
2026-06-04 13:15:24
0
god_win9
God_win :
Me wey Dey wait make the one I carry go house 😂
2026-06-04 19:08:36
0
ekundayoakinbola
Akinbola :
But why car go still Dey use key start instead of keyless start for 2026?
2026-06-04 20:05:24
0
tradewnexora
tradewnexora :
I don see your personal page my guy 😭😂
2026-06-05 08:06:57
0
yemkizz_
Yemkizz_ :
😂😂😂
2026-06-02 18:47:50
0
To see more videos from user @obi.jude98, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About