@neloscollection1: Them no de waste time to return them back😂😂wey body don de sweet me already say en carry am😂😂#creatorsearchinsights #fyppppppppppppppppppppppp

Nelo’s Collections
Nelo’s Collections
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 28 May 2026 23:30:39 GMT
308494
17675
247
3423

Music

Download

Comments

sipkhhh
Sophia🦋🎀♉️ :
This needs to go viral 😭😂them sabi run from carrying their own bundle of joy 😂😂
2026-05-29 01:59:49
492
maigariyusufa
maigariyusuf. :
my daughter is my happiness but i no fit de with her for good 5 minutes 🤣🤣🤣
2026-05-29 11:54:50
152
realjoshman4u
Josh :
We no get patience 😁
2026-06-06 17:59:55
0
www.oliviahairandnails55
Olivia💍💍💍 :
Am telling you, small cry my baby will cry, my husband will tell me to feed her that She’s hungry.
2026-05-29 11:52:26
60
richgod_arena
Phone vendor in Benin & Lagos :
ah from all d respond here, I must say my wife is a lucky woman
2026-05-29 17:43:36
27
khalifafunds7
Mr Khalifa fundz 🇺🇸 :
I thought na only me 😁😁😁
2026-06-06 17:10:38
1
cumzy_leon
CUMZY LEON :
I dey pass 5mins ooo😂😂😂.. I try to make it 6mins oooo...
2026-06-03 15:38:28
14
eazimoni27
Eazimoni¥ :
we no too dey get the time 😁
2026-05-29 13:56:08
22
adababe93
🦋🥵PRINCESS🦋🌺🌸 :
So am not alone 😁😁😁
2026-05-29 09:48:30
16
cokeboihnation
Cokeboih 🪄 :
😂😂na normal
2026-05-29 04:32:58
25
omoba_foods
Small Chops/Food vendors Lagos :
As how now? Me wey dey with few months old baby for days when her mama dey write exams
2026-06-01 18:22:44
7
aristle_
Aristle_ :
I dey carry my baby all day everyday I dey even change pampas and also feed am at night when he crys 🤣
2026-05-30 02:40:56
14
badgalrikky
Badgalriri :
We plenty for this table 😂😂😂
2026-05-30 16:36:46
2
hefcookies
HEF BABY :
I no Dey pass 2mins sef..😂
2026-06-03 19:50:27
3
thread_lines
Mfreke Philemon :
Don't mind them 😫
2026-06-02 01:29:31
0
luchicreative
Luchi Creatives :
very annoying
2026-05-30 18:18:04
0
popcytwins
Popcy Rose & Ruby :
I prefer doing the house chores for my wife than carrying our daughter 😂
2026-05-29 16:44:16
5
tiwaffordable
Tiwablinkz💞💞 :
Bundle of joy 🥰 and small thing babe carry your pinkin 😂😂😂
2026-05-29 05:14:54
9
dimma1377
~Ďǐmmǎ🧵✂️🇳🇬 :
Like ehh 💔😂
2026-05-29 06:22:47
5
p.plifestyle
P&P lifestyle. Backup🇳🇬🇬🇧 :
oya oya you don catch me I think say nah only me 😔
2026-06-01 13:36:47
3
softgurl930
softgurl🥹🎀💕 :
I swear down oooo na my own worst passs… 5min too much self 😂
2026-05-29 13:36:16
0
express_fun
Alexopapi :
my own Na 6min I tried Na.. 😂
2026-06-05 19:15:23
0
sund.miracle
Sund Miracle :
That’s my hubby 😂
2026-05-31 15:10:12
2
stephporsh
Mommy G2❤️ :
Swears 😂 I tire o
2026-05-31 10:26:57
1
To see more videos from user @neloscollection1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About