@its_mbg: #mbg

🐉
🐉
Open In TikTok:
Region: CA
Friday 29 May 2026 07:06:07 GMT
461215
71760
1129
17035

Music

Download

Comments

olamide20274
Olamide❤️‍🩹 :
Till today I no go pick my second slippers😭😂
2026-05-29 15:41:05
1726
arikeade12168
arikeade12168 :
Na that day I know how to swim on sand 😂😭
2026-05-29 20:28:47
417
yoruba_filmtok
yoruba_filmtok :
The day snail chased me ehn, na God save me that day😩🤦‍♀️
2026-05-30 10:19:57
402
ebunoluwa7465
FAITH 🦋 :
na that day I know why people dey fall for horror film 😭😭😭😂😂
2026-05-29 16:41:28
402
ade_ola282
ADE👻❤️ :
Na then I know say I be flying jet😂 I Dey fly Wetin no good😭😂😂
2026-05-29 18:18:59
302
sweet_soul245
🌟OYIN✨ DAMOLA 💫 :
Ahhh na that day i know say i sabi run eh😂😂
2026-05-29 07:24:13
232
bola.bright4
JUNE 7th♊️🎂 :
Abi adiye olomo😪
2026-05-30 12:38:03
180
valmapet
val 🌹 :
that bird e no get joy
2026-05-29 08:52:29
180
ladio753
Ladi best :
omo,na tolotolo help me discover my talent say I be pilot ooo 😂😅
2026-05-30 19:36:15
104
teegold72
Arikeade :
I can't forget dat day with water on my head 🤣🤣🤣🤣
2026-05-29 21:28:13
74
maxmom101
♋️Craving Happiness♍️Womanking :
Omo that day was my 5 unit course exam. Tolotolo chase me I forgot all I read 😹
2026-05-30 17:40:41
56
mutiat.abike4
Henny Holar :
Abeg laugh with me I dey use steeze walk for my crush house I no no say tolotolo dey there,I just heard someone shouting my name, as I look back like this eee I forgot everything about crush My second slippers dey for their house till now
2026-05-29 21:57:30
50
im_shegzyboi
Im _Shegzy boi :
Omo nah that day I discover my talent say I fit run marathon for Nigeria 🇳🇬 😂😂🤣😦😃😃😹
2026-05-29 21:11:11
48
coded9363
Coded💫 :
Omoh have you heard about awo
2026-05-29 20:27:04
48
princess_esthy
💮 OLUEBUBECHUKWU 💮 :
omo i just finished one race now 😂😂 my spirit run leave me 😂😂
2026-05-29 12:32:16
31
jumiestyles
OLAJUMIE :
I swear, d kain run wey I run dat Day no be for here🤣.. funniest part I fell down
2026-05-29 21:44:08
27
animashaunbusayo
Dbn :
even pepeye (ducks)
2026-05-29 14:17:38
26
littlecutie063
Enyhola🦋💸 :
I stop wearing red cloth because of that damn thing 😫they said it doesn’t love red 😫
2026-05-30 14:48:45
25
adewalefresh
Uncle Fresh :
na number 1 for eiye 😂😂😂
2026-05-30 09:44:43
25
_mide12_4
Ayotioluwa 😎❤️ :
Na that day I sabi my running skills😭😭😹😹🤲🏻🤲🏻
2026-05-29 15:00:52
23
beautyzarah5
beauty zarah :
omoh worse day of my life
2026-05-29 07:54:36
21
essies08
essies💕💞 :
I fall , I stand , i fall i cry I cry i runnn i fall i cry . no be small thing oo nah that day I know say I sabi relay race nah because say I no see anything trigger my potential ni Omor the struggle 😫😫😫
2026-05-29 21:57:26
20
jecintaudennaka
jacinta💓💗💓💞 :
me yesterday night 😃I run for my life
2026-05-29 07:08:36
17
damzy663
Damzy babe :
50 likes for 50 likes
2026-05-29 19:00:31
14
To see more videos from user @its_mbg, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About