@toplinedogso: I waka go outside thinking say everybody dey normal… Na there I see my first daughter seriously dey extract dog sperm like professional breeder 😭😂🐶 The funny part be say she no even panic. She just dey press face like person wey get appointment with client 🤣 At that moment I just stand look am proudly. I say “omo… this girl don already understand the family business” 😂🔥 Some parents dey teach their children doctor work, mechanic work, tailoring… My own na dog breeding ministry 😭🐶 If e reach your turn, no hide your hustle from your pikin. Teach them wetin put food for table because one day dem fit continue the legacy pass you 💯 Lowkey I even happy say I don get assistant wey no go collect salary yet 🤣🤣 The way she dey handle the dog sef shock me. Confidence full everywhere 😭 Generation to generation breeder loading… 🐶🔥 #DogBreeder #CaneCorso #PetBusiness #DogLife #FunnyContent