Oga use your own money invest… my money na my babe get am
2026-05-30 00:07:46
26
Paul🐾🦅 :
My own been tell me few days ago say make I no allow my next girlfriend see me finish. I no sabi where tears been the comot from.
2026-06-01 07:54:41
6
Dominic :
Oga e don do not only women your own family can leave you, do what works for you simple
2026-07-26 11:47:45
5
KINGRED🥀 :
I almost change her phone for gf day……
2026-07-21 22:03:18
7
Twiggie :
Omo this video met me at the right time frfr, person still dey bill me 200k for her birthday hair and dress for next month o. Omo shishi I no Dey give again!!! 😂💀
2026-05-31 07:44:46
5
OLAOYE ❤️🪖 :
I don use money do branding for my business 😁❤️jehovah bu eze
2026-05-29 19:34:07
5
BIG WIN🦑🌟 :
Nor shout for me🤣. I don learn. Na my first big money nor blame me😭. Small struggle wey i fake she switch energy.(u actually be Dey struggle😭)
2026-05-30 11:10:36
7
temspictures :
my babe is different
2026-05-29 21:00:03
6
ᗰᖇ ᗰIᒪKY :
My babe is different
2026-06-01 10:06:12
6
naira power :
anybody that ignored signs will see wonders
2026-05-31 07:47:59
5
🌴’’MR~RICHARD 🕊️ :
How u take know say she go leave me😏
2026-07-21 21:52:31
5
Emmzy:) :
allow us pass through our 20's without having trust issues 😔
2026-05-29 23:23:49
17
kb :
allow us experience am too na guy
2026-05-30 07:06:54
15
Benita 🎀 :
Hmmm this is what my boyfriend is listening to
2026-05-30 23:00:30
7
🫀 :
Invest in yourself and she will love you more
2026-05-29 23:03:48
26
Josh Armani :
we that are stingy with our money 😑
2026-05-29 17:15:38
19
To see more videos from user @odiacleverlyy, please go to the Tikwm
homepage.