@freshtynee1: Arewa ojiji 🥹 @OLORUNFUNMI #lagostiktok #fyp #olorunfunmi #2026 #viraltiktok

OLORUNFUNMI
OLORUNFUNMI
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 29 May 2026 10:18:41 GMT
538318
97266
1032
13923

Music

Download

Comments

ajike1964
Lumi🌸🤍🦋 :
Na when I get party I dey ugly 😭😂😂
2026-05-30 07:57:57
985
oyindml06
! :
Small stress like this Ehhn my beauty don switch😂😂
2026-05-29 13:12:58
1235
tomilayo50
Ewa😍↕️ :
I Dey wonder self 😏
2026-06-10 05:39:53
0
momedhealthandbeauty
June 3❤️❤️ :
Me wey Dey scare if I Dey go party make I no ugly before day break😂😂😂
2026-05-29 11:54:12
1334
ashakealasogbalode
No1FABRICVENDORINOSOGBO :
My own worst pass 😅like Osumi I go look mirror sometimes I will be like wetin be this 😂😂😂😂
2026-05-29 10:25:41
240
teefah625
Shiz Teefah 🫶🖤 :
I think say nah only me o,small stress like this beauty don switch if I look mirror like this my sef I go be like watin be this E don tire me sef 😂
2026-05-29 18:59:10
62
.abeni3
🥷ℋ𝒜ℬℰ𝒩𝐼🍫🍭 :
Arewa view ones ni mi, o ti su mi walahi 💔 🥹
2026-05-29 13:46:54
92
ope_pretty
Opeyemi Omolola :
I think say na only me ooo
2026-05-29 10:21:36
98
bigolamidey
𝐋𝐚𝐦𝐦𝐲😩😔❤️ :
Likes for likes who is in?
2026-05-30 06:37:25
13
big_micky00
𝙰𝚢𝚘𝚖𝚒𝚍𝚎💜 :
I don turn ham to sound asappp😂😂
2026-05-30 22:24:22
12
empressthelma4
فاطمة❤️🫶🏻🫦 :
We plenty ohhh
2026-05-29 12:21:30
45
dndm4ster08
Yomide🫧🥂🌸 :
Especially we Gemini ♊️
2026-05-30 09:30:20
7
kemisolalere
KEMISOLA Provisions Stores🏪 :
Since na everybody stuff 😳make I relax
2026-05-30 08:50:43
5
bukkymie2
prettybukky💙🥰❤️ :
Na stress and low bank account Dey cause my own😂😂
2026-05-29 15:05:42
14
dammycloset5
Clothvendor in itori ogunstate :
I dey my ugly session
2026-05-31 18:01:43
5
hairbyarike48
𝒜𝒹ℯ......!!🧃🦋💗 :
he don tire me sef😂😂
2026-06-10 01:13:32
0
vickynails26
NIFEMI :
My table😂 especially in camera
2026-05-29 14:22:45
7
ayyor2
Ayyor :
Me wey Dey pray make I fine on eid day cos e Dey always decline on eid day😭
2026-05-29 20:40:21
5
lepaciousbetty
Lepacious betty :
I don tire 😩😩😂I fine now , next week be my birthday I pray my face coperate 😭😂😂
2026-05-29 11:00:14
35
silencebeautyy003
MAUREEN❤️❤️ :
Right now i look like my grandma but I pray to be beautiful before monday I Dey go meeting🥺🥺🥺
2026-05-30 07:16:17
15
thiwahcloset
ADUNOLA🍭🍬 :
Wetin Dey cause Dt tin sef 😫😫
2026-05-31 13:31:46
20
milola48
Milola😍💜 :
Thank God say no be only me.My friend dey call me emere 😁
2026-05-29 14:50:34
16
To see more videos from user @freshtynee1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About