Hmmm you wouldn’t understand unless you have been there before
2026-06-28 07:14:42
38
Nails/ clusterLashtech in Ijb :
He talk say I no give am peace of mind 😂
2026-06-24 19:37:51
129
AJOKE🥺❤️ :
I say make them post me ooo
dem say shey I dey do birthday
2026-06-28 18:38:16
8
🧸🏝️JõJo🦉💕🫦 :
All of us just Dey suffer
2026-06-27 09:06:26
19
Victory🎀 :
Them tell me say if I feel say them day cheat, and if I can not stay with them I should leave 😂😂😂😭😭😭
2026-06-25 15:29:23
16
Nicki❤️❤️ :
Omo Emmanuel you do this one
2026-06-26 12:36:24
12
❥♌ :
My own kiss bestie,e tell me say there's nothing there😂chai
2026-06-19 21:35:35
24
𝐋𝐢𝐯𝐢𝐧𝐠 𝐚𝐬 𝐃𝐚𝐦𝐢ꨄ💙 :
Omoh my babe Dey lieeee😹💔
2026-06-28 21:24:16
3
Christianah 🥰 :
E talk say nah my overthinking cause am 😂😂😂
2026-06-26 19:50:01
5
ADESEWA❤️🌺 :
Then never cheat on me before nah me then dey use cheat on someone 😫
2026-06-27 14:45:32
6
°‧⋆.ೃ࿔*:𝓢𝒽𝒾𝓂𝒶ೀ :
Baba begin d shout gimme sey I get trust issues 😭😂😂😂
2026-05-30 21:54:53
19
chysom🍒 :
TODAY IS MY BIRTHDAY 🥺
2026-06-25 06:35:32
9
RODDY RICHIE 🇺🇸 :
Have you block it bro😂
2026-06-24 05:19:53
5
Perry Savage :
Dem tell me say i no get respect on top the matter😂
2026-06-27 10:47:56
4
Bee❤️🌚 :
Bruhhh😂😭😭😭😭
2026-06-27 03:25:08
3
Hëïs™★ :
like bruhhhhhh.....
I was speechless cause dis same thing happened to me, con dey make me feel like the bad person all along,I no do relationship again ooo, Tah u no fit see me for dat kin settings
2026-05-30 05:57:28
6
🦋choice 🦋 :
Guyyy🤧😓
2026-06-25 14:51:57
2
Christabel 💕 🦋❤️🥰 :
Me too 😂
2026-06-27 07:30:51
1
Marvy😏 :
I leave the relationship for them oh
2026-06-20 21:48:26
1
Jones🍁 :
lol e Dey play normally
2026-06-28 15:22:08
0
To see more videos from user @toxic_sarima, please go to the Tikwm
homepage.