@ikmusk:

𝕀𝕜💕
𝕀𝕜💕
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 29 May 2026 21:56:46 GMT
205986
39548
480
7115

Music

Download

Comments

fawest01
Fawest🪖🎖️ :
God take me back to 2024 🙏💔
2026-05-30 18:08:49
533
emmarex090
EMMÆ🎊📚🙂‍↔️ :
Na only how long have you been a fan I sabi😂😭💔
2026-05-30 10:39:54
633
olaitan12124
Olaitan :
I no even sabi start to nurse cl from beginning again 🥺
2026-05-31 16:19:26
76
evilbiggie1
EVIL BIGGIE 👺🚀💫 :
I nor even sabi write CL again 🤧
2026-05-30 15:53:55
70
gr33n_fla88
Nuh :
I don loose all my confidence
2026-05-31 11:10:33
60
badbaron3
badbaron3 :
Omo I just day watch tik tok
2026-05-31 12:34:55
36
big...stanley
Big Stanley 🥶🚀 :
2024 my best year 😏
2026-05-31 18:06:53
23
deltaforcelovers
Delta force Gamer :
God of 2022😩😩
2026-05-31 20:21:57
12
kodak.black535
Kodak Black🦅🛍️ :
God take me back to 2024 🙏💔
2026-05-31 10:16:21
10
bigforeign42
Foreigner🕊️🚀❄️ :
I will return next week here with good news 🗞️…
2026-06-01 01:11:17
9
redman2439
𝓡𝓔𝓓𝓜𝓐𝓝 🏖️🧃🌴♋ :
Na tiktok I just dey watch from morning til night
2026-06-01 07:36:41
7
izzydagreatloner
IZZY DA GREAT LONER 😔 :
Nah once I drop phone sleep 😂
2026-05-31 15:23:57
7
s.o.g420
S.O.G FX📊 :
I swear na me get the talk I no dey comment for person post but you say something that touches me 💔
2026-06-01 21:30:35
5
sethima21
SETHIMA🪖 :
Omo 💔 need to run it back to 2023 don't even know what am doing right now 😭🥺😓
2026-05-31 20:22:42
7
onlymydeal
Jay 🪫boi 🔋 :
Dis year Ino see 1$ I swr am tried 💔😭
2026-05-30 19:50:31
31
wells.dave1
Well$.Dave📸 :
I no even sabi bill work again 🫩☹️
2026-05-30 19:35:09
38
lon_er_0
Ꮮøทě𝙧💔🥀 :
once I bill na block or sorry I can't and I'll never do it
2026-05-31 18:22:51
6
jubril218
𝕁𝕌𝔹ℝ𝕀𝕃𓃵 :
All my head nah how I go post ads 😂
2026-05-30 14:41:47
9
stop..it..noww
𝒥ℴ𝓈𝒽𝓊𝒶…✨🤾🏻 :
I been think say nah only me guyyy
2026-05-30 10:03:37
14
To see more videos from user @ikmusk, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About