I never see my family for 2yrs, but everywhere sharp
2026-07-26 11:48:35
1
IFE…..🍒💋🧚 :
Na my last born do children’s day for me 😭😂🥰
2026-05-31 06:06:32
745
lilmissdamieee :
omoh na there I de oooh
me and my siblings don't see eye to eye😩😩😩😩 it's painful
2026-07-26 13:13:49
0
♡OgOcHuKwUmErEm♡ :
Who wan dey gimme money 😭😂😂.
2026-05-30 09:18:57
836
SophisticatedNorah💭🌙 :
My siblings are my life!😭I no fit do without dem….
2026-05-30 19:51:22
385
EMMY BAHDER :
Where I wan Dey see sub 😅
2026-05-30 08:57:15
292
Elandsie :
me I no grow with love o 🥺
2026-05-30 14:48:57
197
Mhizrozzy🌹☠️❤️🩹 :
they never do u something Na why💔
2026-05-31 09:07:50
90
vivi of lagos :
Siblings never do u something before….?
2026-05-31 01:40:12
64
NAIL TECH IN BENIN CITY :
Omo no love here oo
2026-05-30 17:13:24
37
Amy :
This iPhone 13 Pro Max wey I dey use now ns my younger brother buy am for me on my birthday and the Cartier watch he Dey wear na me buy am for his birthday ☺️😂
2026-05-30 09:38:56
51
𝐿𝒾𝓏𝓏𝓎💕✨🥺🌸 :
Omo Thank God ooo 😹😩❤️because my siblings are my life frr
2026-05-30 15:42:21
51
BIG___CHUK$ :
such is life big bro
2026-05-30 08:12:51
25
🥰CHIMEMERIE 🥰 :
my mama train us with love ooo
2026-05-31 07:46:47
13
🫧Jojo🥹💕 :
Omor good for you o
2026-05-30 17:02:14
21
Favour🌹 :
U no go understand sha
2026-05-31 11:01:28
10
乇爪卩乇尺ㄖ尺 👑 :
My sister na the love of my life ooo 🥰
2026-05-31 09:45:10
8
Ogonna ya 🦂🦂🦂🦂🦂 :
Omo 😫I no fit enter any family way be say them no love each other , i tooo love siblings love guy 🤭
2026-05-31 00:55:19
8
Nana🐆🎀 :
My siblings na my life 😭😭😭😭
2026-05-31 07:21:02
5
unice josef❤️ :
never judge people who are don't have good relationships with their siblings.
no one knows the story
2026-05-31 12:40:55
7
Sleeky❤️ Mayana🌻 :
4 life without regret oo
2026-05-30 20:11:28
43
@➖🕯️20/9/2025🕊️🕯️💔: :
who wan dey send me moneyyy😩
2026-05-30 14:46:53
6
Tracy🎀🧜♀️ :
Good for u then
2026-05-30 09:01:35
12
young💥 Star ⭐ :
senior man first to comment may den bless your boy now
2026-05-30 08:12:13
8
To see more videos from user @__onlywonderboy, please go to the Tikwm
homepage.