I don’t block I just look at the conversation we heard and play cod maybe then watch movie then come back and say Hey mama 🥀
2026-05-31 11:15:42
80
FAITH 🥹🫧❤️ :
abeg na only me dey change my babe name anytime wey he vex me 😁😁
2026-06-01 13:58:06
9
PRETTY MIMI🥹💕🎀 :
Nah love 😂😭
2026-05-30 21:49:17
13
Big lover girl :
Na me Dey block am
2026-05-31 09:07:53
18
Pretty Jenny🌸 :
So crazy lol💔🥲
2026-05-31 19:10:46
6
❤️👅 𓆩𝑅𝒶𝒸𝒽𝑒𝒶𝓁𓆪🦋💄 :
omor my shade🤧
2026-06-09 12:23:51
2
𝑀𝓈. 𝒱𝑒𝑒🎀 :
Omo dy don block me o
2026-06-02 18:50:39
2
bea lyk favourite :
nothing you won talk na me get this one oo 😔🥹💔
2026-06-02 07:55:44
2
🫧Jojo🥹💕 :
In my case na me Dey block once I vex 😂
2026-05-31 12:26:25
7
Unknown🙂↔️💔🙂↕️ :
I don talk tire this girl nor wan hear my own oo 😂
2026-06-12 14:40:36
0
exl663 :
Omo yes o 😭😂
2026-05-31 07:45:21
6
🦋♡✿𝓪𝓶 𝓔𝓵𝓵𝓪 ✿♡🧸 :
my own never try am before 🙄🙄that boy ehh even if I offerend am na him dey come beg me😌😌😌he does not sleep without making peace with me after an argument 😚🙂🥹"I Love Him"😓🥲
2026-06-07 19:45:00
2
Uchenna _01 🪐🌴 :
Boy wey love you go block you 🙂
2026-06-08 07:07:15
0
August 7✝️ :
Omo na lie I dy block my babe to stop the wahala but I still love her just waiting for the right things to come to pass ❤️
2026-05-31 17:58:32
4
To see more videos from user @prettylily232, please go to the Tikwm
homepage.