@preet.tony: Distance tested us, love strengthened us, and now tradition united us. ❤️💍 My heart found its home in you, and I can’t wait for the next chapter of our journey together. ✨🥂 and I am so grateful that we did not give up on each other
Tony🇧🇪Preet🇳🇬
Region: NG
Sunday 31 May 2026 13:31:13 GMT
Music
Download
Comments
Ify🇳🇬 :
Na my mama go first laugh me 😂😭
2026-06-01 09:05:14
12495
Zahra :
if he wants he will do it...🥰 no excuses congrats
2026-06-09 17:17:13
3
Lash&Tattoo Artist ikd ibeshe :
I no fit try am all my family get bad mouth
2026-06-01 03:57:32
2587
diamond williams :
You just marry yourself
happy married life
2026-05-31 21:30:02
3941
Nteje hairstylist :
Amaka said what if he refused to come online that day😹😹😹
2026-06-01 05:56:06
5654
~Amarachi 🥰 :
Una network strong oooo😩
2026-06-01 11:40:39
1993
Daughter of Tikok 👨❤️💋👨 :
Where Una Dey see this kind family sef?😂 Because my my own family go first say Make them check if I well so😂😂😂
2026-06-01 05:12:52
6615
Ori Ade 💞 :
My mama go first ask if I dey craze 😭😂
2026-06-01 16:02:12
130
Blizzy ❤️🫶🥰 :
My brother go too laugh me
2026-06-01 13:55:08
114
Nwajurueju :
Omo una dey take risk o
2026-06-01 13:31:27
1005
shz_Omah :
Me wey get trust issues , I go use the money buy things wey I need that moment
2026-06-08 09:08:36
0
Judith Amani :
As I enter comment, nah once I burst laugh 😂
2026-06-08 15:47:17
0
Bright Sylvanus okonko :
nne u get mind 🤣
2026-06-09 16:59:58
0
☪️🅾️✝️🅱️☯️ :
what if na ai wey choose to be your ex 😂😂😂
2026-06-01 09:22:08
517
Big mira❤️ :
God know say I go use the money buy hair 😒
2026-05-31 23:51:36
3720
nanret J :
Omo I no fit try ahmm my family too get bad mouth Omo them go laugh me tire 🤣🤣
2026-06-05 11:50:13
11
japancashkicks_194 :
Wen something is for u, not even distance can stop it 🥰🥰..congratulations dear
2026-05-31 17:24:39
279
To see more videos from user @preet.tony, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.