@ghostfftk: Unto Al majiri billing😂😂.Make una stop to Dey believe this old man wey no get sense abeg. Make una leave the guy na very selfish human😡.una just Dey promote the Werey no follow am drag @Odun Wire you pass am by far 😂😂😂.@DMS #ghostfftk #freefirenigeria🇳🇬 #freefire