oga the only weight wey concern me na money wey dey my pocket and bank account. wetin greetings won do for my life who greetings help?
2026-06-02 03:43:18
124
OSAKPOLORツ :
Real matter 🚶➡️😮💨
2026-06-01 21:25:07
1469
BIG_KANAH💊💉 :
omo na big celeb😂
2026-06-01 22:36:13
572
GLORY 🎀 :
Even me as a woman, I love my presence been noticed
2026-06-02 12:59:28
270
BEN JNR :
Dem suppose give GehGeh one channel for DSTV ❤️❤️❤️❤️
2026-06-14 14:17:36
17
𝕾𝖆𝖎𝖓𝖙 𝕱𝖗𝖆𝖓𝖐𝖑𝖎𝖓🧬 :
allow us save videos na
2026-06-02 05:52:54
72
༒ 𝐃𝐄𝐎 ༒ :
Man I love this guy for real 🧘🏾♂️
2026-06-01 21:12:50
202
PrinceGold :
This guy too wise 😭🖤🖤
2026-06-01 21:32:25
209
😈👹ᄃんひズWひ乇乃ひズム👹😈 :
Omo this man word Dey go deep 😞
2026-06-02 03:24:23
25
samuel update :
if I no listen to these guy advice my life for don spoil
2026-06-01 21:40:24
54
BILTON :
Come,,, why you no dey on your download
2026-06-04 11:01:54
7
𖤍 KINGSLEY 𖤍 :
Omo people Dey respect me guy🥹
2026-06-01 22:15:45
83
1️⃣9️⃣ :
Omo real ✊🏼
2026-06-01 21:50:56
16
ICHIE AKUBUIFE 👑 :
Omo this one hit differently no jokes
2026-06-02 13:16:30
9
$𝕄𝔼𝕄𝕍𝕆®💰 :
e they pain oo
na y I rate my self and work on my self
2026-06-01 21:15:43
32
JULIUS🐐 :
My head don spark again!!
2026-06-02 06:49:49
18
Moscow 🤤 :
Nah big celeb 😁
2026-06-01 22:46:37
10
ßv²MCCムRTHY :
me Way dey like dey invincible, I no send if people notice me or not ... I prefer make them no even notice me, same way I no wan notice people way gather there
2026-06-01 23:19:25
61
RODDY RICHIE 🇺🇸 :
Real matter fam
2026-06-01 21:58:15
31
To see more videos from user @iam_kamso2, please go to the Tikwm
homepage.