Chai since davido marry my idolo just calm...if nah before 😂😂😂every day nah Davido matter dem dey talk because of waiting him talk 😂😂😂chioma really try calm my idolo
2026-06-04 21:52:07
16
BIG SOU :
DAVIDO MUSIC WORLDWIDE
2026-06-02 16:54:17
30
PROMISE✌🏾❤️ :
this man is too much I don't know why some people are not seeing it
2026-06-15 18:46:34
7
BOY ALONE🫂☮️ :
I bad sha
2026-06-04 08:02:14
8
MR REAL ESTATE :
Davido is soo versatile.
2026-06-11 02:04:50
1
swizy001 :
People wey hate OBO how una dey take sleep for night?
2026-06-04 16:47:06
8
gift Ben #Babyface :
001
2026-06-02 16:15:36
8
THE DARK SKIN STYLIST🇬🇧🇳🇬 :
Omo Davido line hit so good😩
2026-06-03 20:55:25
9
Temple Exchange(ORACLE)🌓🇧🇪 :
Baddest ❤️
2026-06-02 02:24:16
7
To see more videos from user @kjlyrics, please go to the Tikwm
homepage.