na the question I no fit answer. E no mean say If I see the answer i no go recognize am😂😂
2026-06-02 17:30:13
1137
zuko😎 :
Bro get as the exam go hard eeh… nah make u see something write u go Dey fine nor be watin correct 😂
2026-06-02 05:54:18
643
Petite Zino💕🫶 :
Nobody is dull sha 🥰
2026-06-03 10:49:38
229
025 marketing department :
Thank you guys for the likes,comments and reposts 🥺 we appreciate y’all 🤍🥹 and Geh geh reposted guyssss🙃🙃🥹🥹🤍
2026-06-03 19:11:50
34
SOG FR👽 :
Some people wey no mind😂😂
2026-06-03 20:16:03
34
Austinisraels🥶👽 :
I Dey ask am, where he copy from 😂
2026-06-02 10:55:30
222
PEACE NKEIRUKA :
I no sabi the answer but if i see wrong answer i go know 😂
2026-06-02 15:22:57
59
Henry 🧌 :
Guyy I Dey warn you ohh 😂
2026-06-02 09:36:24
57
amira aldahab :
watin be this 💔??
2026-06-03 18:33:03
17
K plus footies :
Person copy answer from chat gpt gimme, I still refuse to write it fr exam cos I know it’s a wrong answer and I read it but I just forget wetin I read😂😂
2026-06-03 09:45:30
13
𝙏𝙚𝙢𝙞𝙡𝙤𝙡𝙪𝙬𝙖🥷 :
Me I ask the werey where e copy from 😂😂😂
2026-06-03 09:32:25
8
Iam_unusualzicson :
I know say i nor know the answer oo, but I Dey know if the answer nor correct 😂😂
2026-06-02 20:40:57
6
CNW :
wetin b dis 😭😂?
2026-06-02 14:38:41
8
Swaggy yo😊❤️ :
Wetin be dis?😂
2026-06-03 08:27:55
4
BIGGEST NAUGHTY🍀 :
And the werey sent me this video 😂😭
2026-06-03 18:20:10
4
Nueldrick :
Wetin be dis 😂
2026-06-03 21:50:15
2
Flamosky 🐰 :
😂😂😂😂 I fit report am sef 🤣🤣
2026-06-03 17:34:24
3
SURPRISE VENDOR IN ABA :
I no Dey ever read 😂😂😂
2026-06-02 14:23:51
3
To see more videos from user @025.marketing.department, please go to the Tikwm
homepage.