Omo I wash my toilet join😩, toilet wey I never wash since last year October😩…..the babe no later come 😩😩
2026-06-02 08:40:25
1071
CASPER 👁️ :
so no be only me still dey drink pure water sef
2026-06-02 07:42:32
2262
Ocheje Ojochogwu :
Geh geh just scatter my relationship 😌
2026-06-04 08:56:11
1
Goodnews Ani :
me I be neat guy.. I do things myself not because of anyone.. because I will do it to my taste.. and I don't want anyone to feel like am using him or her.. wether someone is visiting or not am always neat💯 even my friends stat calling me neatness og
2026-06-02 11:30:40
123
Cecilia 💙 :
So na where this boy hear this thing 😂😂
2026-06-03 15:55:00
95
Hassan Hamigo :
Omo na real talk be this ooo💯
2026-06-02 07:42:34
331
🐋white fish 🐳🦭💦 :
😂😂😂😂 I don laugh enter my landlord room
2026-06-02 13:21:45
113
🌀KABEX💫001🌟🫅 :
nah once i burst Lough 😂😂
2026-06-01 21:49:53
138
Big Shedrack :
Gehgeh too sabi🤣
2026-06-02 08:09:36
696
DAMOLA🫦🫧🍒 :
Very irritating sound !🙂
2026-06-02 22:13:52
40
Gambie👅 :
And I go go house 😒
2026-06-02 17:57:52
40
peace maker :
Gehgeh too sabi🤣
2026-06-02 09:58:53
28
Fred :
Geh geh you sure say this one go work 😹
2026-06-03 15:13:13
0
papirusofficial :
❤️❤️love it here 😂
2026-06-03 19:27:34
0
@sunnytex£ :
Omo I'm a victim of this post I swear to God' but I'll not try am again 😳
2026-06-03 21:25:55
0
MAYOR GOZILLA :
no be lie sha
2026-06-03 17:00:06
0
saaondo :
God please bless gehgeh...
2026-06-02 20:38:39
7
Collinslove :
Na so I rest bro 😁😁
2026-06-02 09:25:34
32
Krizz BoB :
I no even dey bother to clean room again 😂
2026-06-03 16:27:27
5
ŁÜÇK¥🦅💙 :
And many of us day do am 😂😂
2026-06-02 10:01:32
94
SabiGirl77✨ :
oya na we shall see 😂😂
2026-06-02 15:45:51
6
To see more videos from user @break.through56, please go to the Tikwm
homepage.