What of us that have work and don’t have anyone to patronize us nko ?
2026-06-02 16:18:28
198
Michelle Schofield :
I just collect $300 today no give up ooo
2026-06-03 03:09:58
78
OLA Bamiji :
nah you no find update bro, but me i can never give up if to say I never collect am before I go give up but this thing don do anything for me bro never give up keep pushing 🫸 🫷 💯
2026-06-02 09:54:20
76
Cosmos♑️🐾 :
I like as Una deh give up 😅
2026-06-02 14:07:15
70
AJ :
buy 💻 and learn tech
2026-06-02 15:56:53
22
Dami :
Guy I learn work to and the work wey I learn now dey Favour me when last I cash out but my work still pay me and feed me when maga no dey brr
2026-06-02 17:15:36
10
Aface :
Only legend can relate
2026-06-02 06:53:26
27
😋OLUWA~SEGUN🀄️ :
Abeg Dey go we too many 😓
2026-06-02 11:44:09
21
Ridwanullahi ✨✨ :
Me and my mama don go yesterday cus it’s Monday and first of June 😂😂😂😂 make una Dey prepare for freedom
2026-06-02 07:06:16
36
🇩🇪🌴 S€R€NÎTY 🌴🇩🇪 :
gift card loading 🙏🙏🙏
pray for me 🙏
2026-06-06 15:55:14
5
Walley berry :
Ajeh no be only u.... me don first use ileya festival greet him, first
2026-06-02 13:45:05
5
yung shockey :
How you take know my plan 😂
2026-06-02 19:59:11
5
olumide058 :
2026-06-03 01:06:31
3
@AlaoComedy :
I swear 😳😳😳 I regret it
2026-06-02 20:58:49
5
WITH GOD ✝️ :
I don do my own on Monday 😳😳
2026-06-02 09:43:45
5
morenike :
me wey learn work finish for over 2yrs now I never see money do freedom talk less of setting up a shop they even talk Ham to my face say I no get plan for my life all my junior don do freedom finish 🥹😥
2026-06-03 19:17:31
0
HENEST😔😔 :
It’s not easy o i learn pop and panting work like this i never go to work some 1 month God abeg it’s easy .I pray for good connection sha 😢😩🙏
2026-06-03 17:14:46
2
KD 🦅 :
Name of this song pls🙏
2026-06-02 15:13:55
4
SHINA Blogs :
Come learn solar
2026-06-03 14:54:06
0
To see more videos from user @absmart78, please go to the Tikwm
homepage.