bro I dey write songs but I dey try to freestyle I just dey fear make person no laugh me
2026-06-03 10:09:07
7
Henry G gold ๐ the dark truth :
I don follow you more than 2 years bro can I get love
2026-06-02 14:13:53
25
vhikiyodreams :
Until u win u go think say e no Dey possible
2026-06-02 23:23:14
14
Error404! ๐ :
Please I have a question Iโm going to spiritual awakening but I meet one girl lest week and we don fall in love with each other I canโt go Dey without think about her itโs good or not please
2026-06-02 17:53:15
8
Dera :
lack of communication don finish my life 4 years of no good relationship both man and woman no friends
2026-06-02 18:19:08
9
De_Prince_042 ๐งโฏ๏ธ๐งโโ๏ธ :
26 Year's old no girlfriend But that one no be my problem Nah disappointment ๐
2026-06-02 15:29:29
11
75_jeff_tod :
Big love from Ghana๐ซ๐ซถ
2026-06-02 12:10:06
15
@wisdomfyneface :
My addiction na food oh ๐
2026-06-02 22:21:55
11
โ๏ธรลจลรSH๐ธ๏ธ :
Nah your voice I wan Dey use Ajeh. ๐ฅบ
2026-06-02 20:09:58
8
susan082yw :
Ino sabi follow girl talk sef cuz I donโt feel interested and them go dey expect make I say hi
GOD GO BLESS YOU BALANCE ๐ ๐ โจ๏ธYou be star Aje
2026-06-02 11:57:02
5
GodsGraceDailyPrayers :
Thank you brother
2026-06-03 00:04:25
6
BOYAN :
balance for a reason โค๏ธ
2026-06-03 06:06:10
5
iPhone 17 :
bro please can a choose one go for juju
2026-06-02 13:35:16
2
omoba malik :
everything that comes near me awakens me either I learn lesson from it that will open my eyes or i know something real about life . inside me I know something big is coming . write this date down that I said it OMOBA MALIK y'all will say my name one day .
2026-06-02 11:47:25
6
ยฅomi๐๐ :
@Real ๐ฏ
2026-06-03 07:36:24
2
Emotion whizz :
you said it Right ๐
2026-06-04 05:55:03
2
MIMI BROWN :
Love โค๏ธ
2026-06-03 10:59:58
2
MIGHTY :
Much love brother ๐ค
2026-06-02 20:39:44
3
To see more videos from user @balance_1n, please go to the Tikwm
homepage.